I no experience this one before Nha me Dey always play the Egbon role
2026-11-02 06:24:34
299
dynasty :
most times them dey take advantage of the kindness
2026-11-02 08:14:54
28
dontfuckwith_ghost :
I no fit forget Isaac
2026-11-02 10:10:07
0
C Â R T E L ✝️ :
Many don forget call am bare minimum
2026-11-02 07:35:31
20
Ken :
Na me be the egbon lol ❤️no one Dey do am for me. Na only me
2026-11-02 07:38:14
35
TROUBLE❂༻ :
No be egbon, na my friend🫠❤️
2026-11-02 05:04:32
27
no1slime1 :
Na me gan gan be that Egbon
2026-11-02 07:28:51
7
Jude Ben :
Nah me Dey always be d egbon
2026-11-02 09:54:02
1
ℝ𝕚𝕔𝕙 𝕊𝕠𝕝𝕠🧃🌴 :
Na me gan gan be that Egbon the good and bad guy 😏
2026-11-02 07:52:15
1
⛧⃝𓄃 ♱ ע 𖤐 ʍρ ♱ ⛧⃝𓄃 :
Na me be the Egbon they no appreciate me
2026-11-02 09:56:32
0
Y'all are fake 🙃💔! :
My best friend brought me here 😔❤️!
2026-11-02 09:55:39
1
Ogunbor :
My blood ❤️🔥
2026-11-02 10:14:51
0
🥀💔❤️🩹 :
Always put your kid bro on nah my kid bro Dey gat my back like this 🫂❤️
2026-11-02 07:01:26
5
JINDU🤍 :
Omo I no fit forget wetin Apple don do for me💔🦍🫂🙇♂️
2026-11-02 09:30:41
1
OSYDON🕊🌴 :
The worst be say you fit do am in days of your happiness make dem come ask for it like say you own dem anything
2026-11-02 08:39:13
0
꧁༒Humble༒꧂ :
Naso the Egbon lose guard me for food seller shop that year [Tears of joy]
2026-11-02 07:13:12
6
therealsinner23 :
Forget khe jah bless that brrr
2026-11-02 08:02:35
2
Retief/Digital Ascend :
Them forget me oh😣
2026-11-02 07:29:46
2
Adelk :
Omo when I first enter secondary school I Dey always pay for all my friends,as things blur like this omo dem Dey always fight to pay for the thing I buy ni
2026-11-02 07:23:13
4
𝐧ᵃ𝐁𝐢Ĺ🐳 :
Omo na those egbon be the ones you rarely talk to most times but them be the blood
2026-11-02 08:23:08
1
BENE_DICT🐳 :
na only me
2026-11-02 06:37:51
1
Damilare :
Aje nah me be Egbon, nah me still be bad person 😂
2026-11-02 10:21:11
0
BIG-RAYMOND :
Many don call am little things
2026-11-02 09:54:22
0
Emmanuel :
2026-11-02 10:01:27
0
To see more videos from user @joe_btc1, please go to the Tikwm
homepage.