I remove bedsheets for deadbody body cover myself ano get time no be me kill am 😂😂
2026-11-04 08:34:07
15946
Damilola🧜♀️💕 :
Me wey carry ice cream wey dem buy for patient before he die nko😂na me kill am?😭🫴😂
2026-11-05 09:56:58
3534
Chioma🤎Brown🤍 :
I wanted to be a nurse.this is one of the reason I quit because I can’t stand it . I can’t even touch a dead fowl 😂😂😂
2026-11-06 08:35:12
1
PLÜTOPHILË⚽🫧🌊 :
open the gate abeg let me go 😭😭😭.. I don't understand this comment section
2026-11-05 05:31:06
2857
Diamond 💎 💍🦅 :
Any body wey go come close to the bed wey I Dey die ehh
2026-11-05 15:11:27
925
viennamulungi :
I remember that one time when my grandpa died,after his burial all mattresses were occupied apart from the mattress he was laid on before his burial,everyone was scared to sleep on it saying whoever slept won’t wakeup the next day,i slept on it and had the best sleep of my life🥲😂it has been 15yrs now
2026-11-05 18:36:07
224
hebazack8 :
If to say he get power he go die?
2026-11-05 06:03:09
7193
Nurse happiness :
me wey change to my uniform for room wey dead person dey 🤣🤣🤣
2026-11-03 03:07:35
6944
Odera😍. :
Even if dead body de there and na the last bed i go carry am go down mk i sleep no be me kill u
2026-11-03 20:49:15
744
Saint💨 :
Everybody just get mind for this comment section
2026-11-04 07:06:23
1420
chim💕Amaka💕💕 :
So make I come deprive myself sleep abi, oga leave here now😂
2026-11-06 08:03:26
0
OTF_timberland2547 :
No vex madam nurse Eliza 😂😂😂
2026-11-06 07:44:36
0
Donchizzy :
Make Una open gate make I comot from this comment section
2026-11-05 16:09:52
77
nursebeautyowen :
Me wey dey sleep for MVA ROOM 😂😂😂 I go clean the blood spray bedsheet sleep well 😂😂😂😂😂
2026-11-05 07:33:23
5
just.a.girl :
Una don traumatize me in diz comment section
2026-11-06 06:08:09
1
big🦍mamba👑🖤🥷 :
Jesus come oo
2026-11-06 02:11:45
1
precious E 💖🌺 :
Una just dey lie for comment section
2026-11-05 22:52:33
289
💔 :
Me way cuddle dead body because e Dey cold and heat Dey do me 😭
2026-11-05 15:45:53
1685
mom💋ma❤️ :
The first day I started my training in a clinic…… The doctor in charge asked me to go and take record of a sick person in the ward and I wasn’t aware that the person is dead 🥹🥹 I went inside and was tapping the dead woman to wake up so I can take record and leave not until I realized she was too cold and one of the nurse told me she was dead and there locked me inside the ward for more than 30mins 😢😢😢 that’s the day I’ll never forget in my life….. I cried…. I shouted …… I told the doctor I don’t want to learn again oooooo
2026-11-05 19:11:52
992
Nkemjika 💯🥰🥱 :
The dead patient go de drag you for leg for mid night 😅😅
2026-11-03 04:28:59
327
small pepper :
na me kill the patient
2026-11-02 13:07:05
971
Lashby__bee.ng :
Jesus this comment section ahh
2026-11-05 20:48:42
23
udara nwa 💙 :
wait o, wetin dey happen for this comment section? Una dey sleep near dead body?
2026-11-05 09:55:26
44
To see more videos from user @sweeta211, please go to the Tikwm
homepage.