How Watin I press that day wey I no fit press again God 🥹💔
2026-11-02 19:19:03
64
FLOW 🪖🎖️NBA🇺🇸 :
omo guy no be only gee🤧🤧
2026-11-03 03:44:52
0
$BLACK ★ ₱€RF€CT 🖤 :
cl won put me for thinking bami 💔
2026-11-03 02:19:59
0
BLESSED ✨🎉💪🌠 :
since September I have not been myself 💔😢
2026-11-02 19:11:55
25
G 𓆩N𓆪 F🇿🇦🇳🇬 :
Na u run am before u go run am again
2026-11-03 03:03:26
0
Mr. Frank :
And na 2k ads I boast that day o
2026-11-02 21:41:02
5
EᗰᗰᗩᑎᑌEᒪ 🪖† :
I just de bomb since June now no better signs, I’m beginning to give up on myself slowly na TikTok de finish my data now 💔😭
2026-11-02 23:03:12
2
{💔} :
e tire me ooo
2026-11-02 18:36:34
1
Sandra Bullock :
Nah only me and God know wetin I Dey face now, old cl don run , I no come sabi how to catch new one , I don write tire nothing fall out , I go cast net no single fish enter my net . But I believe one day Jesus go enter my boat and once again I will cast my net and I will be blessed with many rich fishes .✌️
2026-11-02 23:00:25
3
Daniel🧃💙 :
Cl where e head strong, I still dey wonder how I take calm am down
2026-11-02 20:30:15
10
CHARMING👑🛍️🎉 :
I just Dey traumatize 🤦💔
2026-11-02 22:46:12
1
Nonites :
you don comfaim am abi??
2026-11-02 10:10:02
6
Ayo Deji :
Always 🤦😔
2026-11-02 11:07:07
10
😊şämüëł ❤️ :
I swear 😔💔
2026-11-02 20:59:10
0
🌿𝓦𝓲𝓕𝓲 ☯️𝓢𝓜𝓐𝓡𝓣🌿 :
Omo 🫠
2026-11-02 12:22:21
4
NEDU🥷🏿 :
I go catch am again
2026-11-02 17:41:52
10
🏝️ Just Williams 🏝️ :
Guy 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
2026-11-02 18:30:59
3
LOUIS❤💨 :
Omoh
2026-11-02 15:26:49
3
GS🤖 :
Omo 💔💔😔
2026-11-02 20:25:42
2
𝙼𝙰𝚇𝚆𝙴𝙻𝙻 :
2026-11-02 15:47:52
2
Man viko 🌍🦂 :
2026-11-02 14:35:10
2
Mr_Ð🌓 :
Aswear
2026-11-02 17:16:29
2
Mr. Celestine :
Guy
2026-11-02 18:43:46
1
Mary🏳️⚧️⚧️ :
2026-11-02 08:00:55
0
Jerry DC 🇩🇪🚀 :
She nor come just get respect for me again and she be calm way I first meet her Omo god 💔💔
2026-11-02 23:08:38
1
To see more videos from user @i_am_lucky38, please go to the Tikwm
homepage.