@brodaarise: #fyp #brodaarisecomedy #relatable #relationships

Broda Arise
Broda Arise
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 02 November 2026 06:55:02 GMT
109447
5181
134
967

Music

Download

Comments

ranibow_twinz
Rainbow🌈 twinz :
oga no money for your hand 😂😂😂😂
2026-11-03 01:27:00
0
smiiilersmiiilergmail.co
@§MIIIL£€R}® 😅😅(θ‿θ)ʘ‿ʘ(θ :
ah swear ba so e dey be bro😂😂
2026-11-02 23:10:58
0
believer1244
Believer💵👽 :
Waytin the man sef Dey write 😅😅
2026-11-02 23:16:12
0
deancestors
DeAncestors :
Welcome back bro. It’s been a while
2026-11-02 22:12:49
0
dripkingw
DripKing 1 🇳🇬🇵🇬 :
same with me
2026-11-02 18:52:02
0
mistertee09
✨👑Mistertee👑💫 :
If na me, my babe no deh fit near me sef!
2026-11-02 09:02:17
49
mkpounds6
我悲伤的日子🪨 :
I swear
2026-11-02 19:25:01
0
jhybo20
jhybo20 :
Na why I Dey like Dey alone if I no get money🥺🥺
2026-11-02 14:44:16
12
therealdeal463
therealdeal :
but seriously... what is he always writing
2026-11-02 07:22:08
16
anonymousejay
Anonymous :
I go first book ride for you , dey go house first
2026-11-02 16:55:29
5
benjanny0
Benjanny :
I can relate but I can't showcase to my woman this way
2026-11-02 22:26:34
1
kallmesandy
black sandy 🎀🪴 :
you get luck if na my ex for go dress well come sitting room come dey advise me to be useful if I ask am how he go kuku change the topic to na me be him biggest regret 😭
2026-11-02 14:32:10
6
officialsimple15
💜Officialsimple15💜 :
Baba dey focast @
2026-11-02 13:04:37
8
goodnews_8
Goodnews :
omo we can relate but me i no vex for my own
2026-11-02 13:36:18
2
ajet_kim
Ajet :
been a while I came across ur video
2026-11-02 14:42:26
5
davidwillie48
DAVID+234 :
I think say na only me.this thing dey happen to 😂😂😂😂😂
2026-11-02 20:14:33
1
rcity47
Rcity :
No be small 😂😂
2026-11-02 14:19:54
1
danny_dior19
DANNY_DIOR🚀 :
Exactly my life once money no Dey my hand anybody wey Dey around Dey vex me including my girl
2026-11-02 08:54:59
6
olatundeabefeola
olatunde Abefeola two31️⃣ :
2026-11-02 14:13:34
1
yankeyprogress
Yankee interior creativity ser :
madam man no de dey romantic when no dey oo
2026-11-02 08:49:18
4
dominion.231
IHECHILURUM🎗️ :
Thank God say she understands, some go talk say you no love them 🥺
2026-11-02 18:45:22
2
www.deelatestvibe
(VPF) Deelatest Vibekiller :
Omo eeh,if money no dey ehh....nothing dey funny 🤣
2026-11-02 12:48:45
3
aree980
Itz Aree :
This video sweet me walahu 😂😂😂
2026-11-02 14:21:39
1
luckyeifie
Lucky :
NAWA OOOOOOOO
2026-11-02 14:06:06
1
olalekanemmanuel30
Wealthplusone :
Baba wan cry
2026-11-02 13:15:56
1
To see more videos from user @brodaarise, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About