@vo.tage: 😒

VO TAGE ༄
VO TAGE ༄
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 02 November 2026 10:22:36 GMT
18152
5644
27
166

Music

Download

Comments

smartboi622
Lost soul💔💔 :
the story no clear for real 🥺
2026-11-02 19:49:01
1
uju.classik.unisexx
UJU CLASSIK UNISEXX ❣️💖 :
Dem won put us for talk so dem go say we don sin 😂😂😂
2026-11-02 10:31:25
28
chijiokenwodo697
chijiokenwodo697 :
real life matters😂,devil na en boi😅,no wonder oga de stress boys😅
2026-11-02 13:33:55
14
oluwadarasimi1228
Ølûwãdäråsïmî🏓🏓 :
that setting no clear at all 😏😏🥺
2026-11-02 12:51:35
3
mr..b509
Mr. BR🎱WN 🌴♐ :
guy allow me think 😂😂
2026-11-02 19:44:22
1
josephineijeoma22
Josephine 💞🤎🧡🤍💙 :
😂😂😂 no be small beef ooo
2026-11-02 10:41:24
4
murphyfootwears01
MURPHY'STOUCH🇹🇷🇨🇾🇳🇬 :
If them put you for talk, put them for thinking.
2026-11-02 14:12:59
1
michellelamy77
FARUOQ 🐾 :
So, GOD get beef with SATAN...? 😂 How una take dey reason all these things sef ahh? Baba, GOD na read I come read o, no be debate I come do. 😭😂
2026-11-02 13:54:03
1
lasty628
OTF QUEEN 👑 :
I taya ooo
2026-11-02 13:46:14
1
mira.diva61
Mira Diva :
Omo I no go fit talk
2026-11-02 13:21:48
1
okafornmesomachi2
₦~MESOMA :
closest neighbours for that matter
2026-11-02 13:54:37
1
userbigderah
DERAH💐🎀💕 :
unah dey talk oo😂
2026-11-02 18:39:04
0
nosignofweaknessxx
Khalifa👻💎 :
Omo e go fàr
2026-11-02 18:55:42
0
raphaelhingir
Raphael hingir :
go hard or go home 💪
2026-11-02 11:03:19
1
lydia.ngwu
💜🌺Divinely🕊️💫💎 :
E get why 🤔🫂
2026-11-02 13:32:10
0
joyie.002
Joyie 🌷 :
Una de think oh
2026-11-02 13:51:09
1
honey_crush090
HONEY _CRUSH😌💘 :
like ehhnnnn 😂😂😂
2026-11-02 13:23:32
0
opueh022
no money,😔😪 no toto.💔🖕 :
you wan put God for talk
2026-11-02 13:26:56
1
riqo.jey
𝑱𝒆𝑹𝒊𝒒𝑶👻 :
Dem no get beef oo 😂, no be bet dem bet for Job head 😂
2026-11-02 13:33:42
0
future.king314
future king 👑 :
follow for follow
2026-11-02 13:56:18
0
rukayatayuba679
Rukky baby 🥰🥰❤️❤️❤️ :
😆😆😅😅
2026-11-02 13:13:22
0
To see more videos from user @vo.tage, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About