@i_am_main_man: Am just asking you 😒 @Manchester United

Mãîñ Mãñ
Mãîñ Mãñ
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 02 November 2026 10:32:25 GMT
82993
18943
756
1220

Music

Download

Comments

sharry_jay07
Sharry Jay🎄🥶 :
Unbeaten Roma VS overbeaten Man U 😂😂
2026-11-02 11:10:01
1256
adebowaletaofeek
Tmario✅ :
Since u start this Content, we never Win 1 match 😂😂😂😂
2026-11-02 11:34:06
425
e1evenzero1
Ons8t :
Na this guy deh make us lose 🤣
2026-11-02 13:49:28
0
horpeyemi072
Opeyemi 7G😁❤️🧘 :
Guy U dey craze gan nii 😂😭 leave us now 😂😂😂😂
2026-11-02 15:38:24
1
bigcappz
BigCapps🥂❤️ :
Na you gan gan wan spoil my team finish [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-02 14:38:50
1
incomparable_hair1
INCOMPARABLE_Hair :
God until Roma Kee man u again 😂😂😂
2026-11-02 15:40:14
0
akindcomedy1
ALFA AGBA🪖 :
Omoh we go chop am again 🥺
2026-11-02 10:36:03
195
azolazamani
Azola Zamani 👑 :
Haaaaaaa my hand no Dey dir oo 😂
2026-11-02 11:53:32
350
iamniceguy07
The real NiceGuy :
Hello Doctor he don start again 😂😂😂😂
2026-11-02 11:10:42
171
ola_mi53
💔 :
Nah una wey dey spoil the club life be this 😂
2026-11-02 12:36:20
1
only1ayomide_
𝓣𝓱𝓮 𝓑𝓸𝔂🥶🌴 :
You wan beat roma wey Dey unbeaten 😂
2026-11-02 11:29:32
22
whitemone48
💔😔 :
Omoh this guy don come again😭💔
2026-11-02 11:27:44
66
adegoke00134
Adegoke001 :
Na you dey make Man U no win since 😂
2026-11-02 13:33:00
1
ajisefinni.murita
Adewale muritala Ajisefinni ♋️ :
We hand you over to Roma 😂
2026-11-02 13:44:15
10
marveloustimi
Marvelous ❤️‍🩹 :
Omo I book long game since last week I see Man U 1up I burst cry Man U abeg ioj 😭😭😭💔😂
2026-11-02 12:36:33
10
ola_richie072
ola_richie072💫💚 :
Enu por 😹adogan Man U 💔😂
2026-11-02 11:23:46
12
kakabellyjnr1
ᗩ ᗪ ᗴ🧃 :
Nah mainman dey do man united 😂😂
2026-11-02 10:38:03
15
kambest1000
kambest :
we don lose again
2026-11-02 11:06:20
9
web3king02
web3king02 :
Race for the European Golden Boot so far. Raphina - 15 Goals ⚽ Kylian Mbappe - 12Goals ⚽ Lamine Yamal - 10 Goals ⚽ Manchester United - 10 Goals ⚽ Erling Haaland - 9 Goals ⚽
2026-11-02 10:40:41
6
topstarvybe
Topstar_vybe :
Wo all the best for us jare 😏
2026-11-02 12:01:48
5
stillbecoming999
𝟚𝟙🥀 :
Na u Dey add to Man U problem
2026-11-02 11:13:58
5
emperor..999
R҉O҉N҉A҉L҉D҉O҉ ✪ :
2026-11-02 15:00:22
0
hay_why_8
HAYWHY🎉❤️😩 :
This man rest 😂. Na you dey add to our problem jare 😭😭😭😂
2026-11-02 13:56:42
2
ade_tayo8
adetayo🅿️ :
No put me for problem again guyyyy🥹.
2026-11-02 12:00:41
2
To see more videos from user @i_am_main_man, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About