Make them close jare.. Even okash make e close too
2026-11-02 16:28:49
251
BadBoyGalo :
avoid GT bank, they take out your money
2026-11-02 17:19:06
51
MiMIdachef 🫗 :
I no fit put pass 500k for OPay and the likes
2026-11-02 14:19:44
12
mayowa BIG :
FCMB is a good bank as well
2026-11-02 13:28:09
55
Temilayo :
Opay is a Chinese what?
2026-11-02 14:49:23
34
Ogomegbunam :
what about those that are owing them 😂
2026-11-02 13:02:53
290
Omatsola ELIGBOYIBO :
Make them delete my loan abeg.
2026-11-02 12:50:19
178
AKANBI OLAMILEKAN ATANDA :
opay must go oooo
opay must go ooo0
😭😭😭😭😭😭
dem too dey call me for debt wey I no know how I spend am oooo
2026-11-02 13:19:40
129
Istoppedgooning :
Omo OPay make nothing doing my millions oo 💀
2026-11-02 15:28:56
12
LORD HYACINTH :
What about us way dey pay loan
2026-11-02 13:02:33
16
⚠️💡⚠️ :
Even money point get some glitch this morning
2026-11-02 11:18:42
59
UncleBen001 :
Liesssss
2026-11-02 19:24:57
0
tonimordred :
Eco bank is also good
2026-11-02 19:24:45
0
LizzyB :
where Una dey see this million's now
2026-11-02 19:34:25
0
UncleBash :
Make nothing do my 5K
2026-11-02 13:24:35
10
Flo🤩😍 :
I want to join
2026-11-02 19:19:48
0
Unknown Saint :
it's same with commercial banks like Access bank, first bank, zenith etc
The NDIC insurance limit for them is also 5 million naira.
Do your research well.
2026-11-02 12:59:47
6
Dinnaboy DL :
wati do stanbic 😏
2026-11-02 19:23:40
0
westcoast :
Make I go comot my 5200 first
2026-11-02 12:43:36
11
Modern Day Automobile Services :
what if I get like 2k there , them go give me back ?
2026-11-02 14:03:31
6
charliebb28 :
Hope no be advert you dey do for these banks cos e no go funny if OPay come for you sha
2026-11-02 13:48:50
7
luc_ky32 :
Make Opay dey go sef
2026-11-02 19:36:03
0
꧁CHIMAMANDA꧂ 🇳🇬🇹🇭🏳️🌈 :
Jesus and am doing yearly target there ooo which will end by December 30 what should I do Biko
2026-11-02 18:14:44
4
Dami :
If Opay close which bank I go use
2026-11-02 19:09:54
4
Betty sagg♐ :
i brought Data from my opay account, and it didn't reflect on my phone
2026-11-02 17:16:26
0
To see more videos from user @mister_chux, please go to the Tikwm
homepage.