Can Nigeria 🇳🇬 police give you that chance in this so called country make una they play 😂
2026-11-04 00:01:03
0
otunba lamba :
Police won't allow u to take phone inside
2026-11-04 00:12:11
0
POPSY__ADUKE 🌹 :
Nah set up oooo
2026-11-03 16:07:34
10
Mr Bones :
story story
2026-11-03 13:04:28
0
🌴¥¥𝐉𝐏 Ø𝐟𝐟𝐢𝐜𝐢𝐚𝐥 ¥¥🌴 :
Call am make you know how far😂😂
2026-11-04 00:02:47
0
John :
no be to call you go pick?
2026-11-03 06:12:23
43
Ayomhi :
sha the phone way them don collect
2026-11-03 21:48:19
1
❤️👑ANDREAS❤️ :
Dey play 😅😅😅
2026-11-03 23:17:07
0
UduakoMmiri ☠️ 👹 :
Once you enter the police station you will never have access to your phone except you want to call who’s coming help you with money and you will be there with them making the call 📞
2026-11-03 09:57:35
14
BÏG DY :
Nah lie ooh
2026-11-03 23:05:39
0
Adexgentle graphics :
Na trap ooo😂
2026-11-03 11:00:02
13
Ruby Love :
What a way to set person pikin up🤣😅
2026-11-03 12:46:07
4
favour :
but they will collect your phone from the gate even they will not allow you and that means your case is getting worse be that...
2026-11-03 06:45:38
3
Omofoyer Obaro :
oga will nor dey called because say election done reach even Yahoo done cast.we nor dey called.we go bail ourselves
2026-11-03 05:49:09
2
One man :
this is trap
2026-11-03 05:45:09
5
olamide :
number wey no dey goooo
2026-11-03 16:09:33
1
OSASENAGA💎🤞 :
nah set up be wize oh
2026-11-03 16:54:31
1
PELUMI 🥶✨ :
Nigeria go better
2026-11-03 12:08:08
2
P.E.LU.M.I❤️💰 :
I call ham just now e no go what if I’m in the station
2026-11-03 13:00:25
1
SunyGod :
what of someone arrested you
after everything thing them request for bail
we i still call you
2026-11-03 15:51:21
1
adeyemi :
na Lai he no go pick
2026-11-03 18:12:12
1
CHIDOSKY Chris :
they no they allow person to go inside station with phone ooo
2026-11-03 12:04:53
1
RAPIDZ CARGO AND LOGISTICS ✈️ :
them no dey call am bail again, u go hear buy recharge card for oga, and the least recharge card na 15 or 20k
2026-11-03 11:56:30
2
owolabiwasiu44 :
Really 😳
2026-11-03 09:07:37
1
To see more videos from user @osu.baba_tv, please go to the Tikwm
homepage.