Abi make u go work make ur second come hux , make dem tell am say it my sister stuff
2026-11-02 16:09:23
1
Ellie is soooo 💋 pretty 😍 :
we don lodge for same hotel ehen, e leave me go another room for that same hotel lodge another girl 😂
2026-11-02 16:18:30
0
… :
Y’all Just Love Talking About My Past In This App 🥲😭
2026-11-02 16:03:28
1
𝓔𝓯𝓮𝔂ᥫ᭡🦢🎀 :
I’m a victim oh😭😂
2026-11-02 16:05:23
0
NUELLA💕🫶 :
Them don leave me go lodge another girl 😳
2026-11-02 13:48:56
78
mariam. :
Nahhh this is so funny cause I can relate like mad😂😭
2026-11-02 16:02:57
0
Nmesoma 🌹 :
I remember my ex that time he leave me go sleep for the girl house self [Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved]
2026-11-02 16:14:14
0
irishgold7 :
Am a victim meeeennn
2026-11-02 13:54:52
30
Kween Gift :
We aren’t even cohabiting i just came to spend the weekend he still lodge another girl 😂😂crazy how she snapped a picture and sent to me with caption “main girlfriend you dey house i dey hotel with ur boyfriend 😂😂
2026-11-02 16:06:32
1
Pretty introvert 🫦🌈 :
Or go the gurl house 😅😅
2026-11-02 15:06:21
12
Just Dora🦋 :
Cohabiting or not last last man wey go cheat go cheat so just do whatever you want
2026-11-02 15:13:49
4
mummypraise65 :
My own them leave me for house go dey lodge ex gf back to back 😂😂😂😂😂
2026-11-02 15:11:51
6
🦋Juliet🦋 :
Dem don leave me for huz go lodge girl I confront am him twist matter for my head 😂 na once I go back my papa huz their plenty love at home well na past now 2022
2026-11-02 15:27:28
4
Gemini Q ♊️💕☺️ :
Funny enough some of us go still reach this stage , cos if you carry belle for man, especially when you are heavy woo
2026-11-02 16:09:18
1
mhiz Blessing :
I was a victim then wen I was heavily pregnant
2026-11-02 15:52:50
0
babygirl❤️😃 :
Guy
2026-11-02 11:51:41
6
Tiwa Tresses :
I travel for two days another girl don come
2026-11-02 16:05:48
0
enugu.garnaih.skincare :
No mind am😂😂😂
2026-11-02 14:00:39
4
isi stitches ❤️ :
E go be like say you smart till you discover say some men Dey 😂😂😂
2026-11-02 15:43:15
0
22shadesofteddy :
Omo so na true 😂
2026-11-02 15:52:42
0
IFUNANYA :
Cohabiting ke?? My brother go first arrest me and my babe make i no even talk about my sisters, those ones go gather b£at me wetin no good
2026-11-02 15:49:16
0
PEARL 💎💗 :
Make i drop gist?😩
2026-11-02 15:46:07
0
Livingastasha💞 :
I repeat cohabiting doesn’t stop a man from cheating u just dy bring more see finish fr urself
2026-11-02 16:05:14
1
Àm vëëķÿ🥀 :
😂😂😂😂
2026-11-02 15:56:12
0
Reeeeee...🖤 :
This 😂😂📌
2026-11-02 14:59:12
0
To see more videos from user @callmi_pwincex, please go to the Tikwm
homepage.