Omoh to snap small pinkin no easy ooo nah when I follow my younger brother to studio I understand all this
2026-11-02 21:17:49
9
1 % :
No naaa dat boi dn grow na … how many years I take senior am wre una dy do this kind tin for
2026-11-03 11:58:40
1
I AM MIRACLE :
those saying he's big boy, you don't know how kids operate, this stage dey quick get mood swings every minute,he can decide not to take that picture, if you force him the picture will not come out nice,I get him age for house😂😂😂😂
2026-11-03 08:54:14
2
Ogoayomitide medicine store❤️ :
Nothing una wan tell me, the photographer don fra before 😂😂😩
2026-11-02 21:35:39
5
༒︎👻𝓖𝓮𝓷𝓽𝓵𝓮 𝓖𝓱𝓸𝓼𝓽👻 :
When the kid no gree smile unko I activate the laughing mode
2026-11-03 08:49:28
1
_*~OLUWADAMILARE~ *_ :
To do shoot for pikin no easy ooo 😂 I follow my 2yrs boy go do shoot 😂 naso I sha Dey display 😂 Dey shout oya rerin 😂 Dey dance and all 😂
2026-11-03 07:05:09
1
👅 :
The work is working 😂
2026-11-02 11:42:56
3
ۦ. ۦ. :
OLUYA ATI ENIYA
2026-11-02 21:08:25
3
Ãştrø Jpgs📸 :
This one na senior man na😂😂😂
Until you meet those one wey dey cry wetin no good😂😂😂
2026-11-03 01:44:21
0
Priceless Diamond 💕 :
wait until they come to braid their hair, nothing I no dey sing and dance, just so they won't cry 😂
2026-11-03 12:51:50
0
sagacioushiemserf :
Kakraa yɛbedi nti🥺
2026-11-03 11:17:11
0
OMAH ANGEL 😇 💖 ❣💦🧚✈🇨🇲 :
😂😂😂😂😂😂😂
2026-11-03 12:41:45
0
『𝐋𝐚𝐰𝐫𝐞𝐧𝐜𝐞 𝐏𝐥𝐮𝐠』 :
While my little brother 😂😂
2026-11-03 12:37:48
0
Mc Dreamy :
Men at work 😂😂😂
2026-11-03 12:17:39
0
To see more videos from user @tiptrillio_pictures, please go to the Tikwm
homepage.