@olalikegirls: #nigeriantiktok🇳🇬 #relatable #fyp

OLAYINKA 😌🚀
OLAYINKA 😌🚀
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 02 November 2026 13:07:03 GMT
268923
58234
1292
13156

Music

Download

Comments

codywhitaker94
codywhitaker94 :
Nor fear the game cut..😂
2026-11-02 20:59:42
4474
fabb_n
FABIAN :
Waiting men the benefit from relationship self
2026-11-03 07:32:35
384
firstladyame2
Emily❤️🥰 :
I deposit G shock to collect iPhone Air😂
2026-11-03 05:30:37
1223
omonowonse
Omoly💕 :
I be wan use ps 5 collect GLC 😭😭😭 the boy carry my ps 5 finish only for us to quarrel before my birthday 😭😭😭😭 I never still heal😭😭😭😭
2026-11-02 21:44:35
919
omalyfx
OBIOMACHUKWU :
E get one wey deposit picture frame for my head to collect new iPhone 17, the game later cut sha 😂😂
2026-11-03 06:14:30
433
ojs511
Åçẽ🥵❤️💐 :
I no de deposit anything my brothers go buy am for me
2026-11-03 08:14:18
70
favour_lisemeke
Favour lisemeke :
Dem de send Ona money for haircut ? E get many things I never experience 😭😂
2026-11-03 06:24:08
155
dfwstanley_2024
MR STÃÑLËY🧃🌴 :
Both who deposit And who no deposit nothing for them 😹
2026-11-03 09:42:42
70
idowujuli2
ID🌸❤️🖤 :
Una just Dey complain,a man who really love you will do all this things and even more
2026-11-03 05:49:26
73
bgolowo009
BGOLOWO19 :
What of the ones wey no deposit 💔😹
2026-11-02 17:59:18
1800
destislplfj
Mommy🫧🍯 :
I deposit Abi I no deposit
2026-11-02 19:42:12
614
pablojr0127
$TILLBROKE 🙂 :
Ella you wan Man U me 😂
2026-11-02 22:14:03
347
wiz_dom6
WIZDOM🐈‍⬛🐈 :
The odd be like who predict !!make Man U win champions league this season 😂😂
2026-11-02 21:10:03
365
uniquehairs07
CUPCAKE 🧁 🎀 :
Me wey deposit I no see anything collect nko
2026-11-03 11:30:33
2
dfwkodak32
𝔹𝕀𝔾_𝔻ℝ𝔼𝔸𝕄😈🥷💀🪖 :
That wizkid underground voice damn🥺😮‍💨❤️💨🔊
2026-11-03 11:10:41
0
timz.on.pills
timzkillinwťf🧌 :
Abeg Shey wig and haircut nah the same?
2026-11-03 11:53:48
1
the.rocket.man56
The Rocket Man :
Both who deposit both who no deposit nothing gor una😂😂😂😭😭😭
2026-11-03 09:33:47
1
xmenia8
Xmenia👑 :
you wey buy pixie curls and me wey dey give am my iPhone to snap na the same benefits we dey get ooo🤣
2026-11-03 08:15:57
53
0zzydagreat
Mr Ozzy 🇬🇧🇪🇺 :
lol ..this gal send me 10k . immediately I send it back for her. Wetin 10k go do me for this side? 10k Is just 3€. 😭
2026-11-03 10:13:43
17
eze.cash.jnr
EzE Ca$H JnR😈🤡 :
I’m looking for a female lesbian I’m a male lesbian
2026-11-03 11:26:14
8
ayomiid3e
𝐀𝐲𝐨🤴🏽 :
i took myself on a spa date today, I love the man I’m becoming. if she wanted she would.
2026-11-03 08:14:55
39
mujeeb0531
Ika muje 🪖❤️ :
Even dangote ipo no get that rate 😂
2026-11-02 19:43:38
57
ruthmiles6
4LIV :
guys, she did not gift me on my birthday. I'm not joking
2026-11-03 08:44:59
11
sharifudeen01
Don Sherra🤑 :
E get one way be wan use singlet and boxers as my bd gift whiles she was expecting me open a shop for her 😂 na first half the game cut sha nonsense 😂
2026-11-03 10:55:03
7
To see more videos from user @olalikegirls, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About