did you see girls there them can't relate 😭 na stage 4 i dea like dis
2026-11-04 23:44:54
0
💎 𝔽𝕝𝕖𝕩𝕫𝕪 💎 :
And you realize that you no even dey watch your tv
2026-11-03 06:25:08
0
Olami :
Final stage is when you start to sell your properties 😂😂
2026-11-02 17:56:37
77
Goal 90💪🏾⚽️ :
Na last stage be that my brr😂
2026-11-04 21:11:21
1
WESTERN :
Stage 4 😂
2026-11-05 00:01:53
0
Dray4216 :
Final stage is when you have started giving your bike man scope just to collect ₦500 from him 😂
2026-11-03 14:34:55
8
UR👿 FAVORITE 😍 EX 🥰 :
Phone spoil kehh hope go still Dey say you go repair am na
2026-11-04 21:59:37
0
kcee Eze :
omor una never even reach state wey I dey
like this now I dey with one kidney I'm thinking of selling the second one 😭😭😭😭😭if nothing is done on time I go sell my heart join
2026-11-04 22:19:57
0
oscarOG :
All these stages don do me I still dey face am like this
2026-11-02 18:26:09
20
Ok :
Final stage is buying paper recharge card to sub 💔😭
2026-11-04 23:48:04
1
💨Gentle thug💨 :
Omo you really wicked oo
2026-11-03 22:51:40
4
Ⓜ️🆔♑️ :
Nah that stage I Dey now ajeh 🥵💔⛏️
2026-11-04 13:36:29
2
officialkesh90 :
No long talk the worst stage is that when you know that there is no income for the next 6month 😂
2026-11-04 00:22:22
2
bold_oye :
Omo no joke with that stage Six ooo😭😭
2026-11-04 00:06:27
3
Danielle... :
Be like curse 😭😂
2026-11-02 14:21:09
10
Yeshua🌍 :
Make them thief your phone
2026-11-02 22:54:42
2
Alabiopo22 :
The last stage nah wen your phone lost, your bike man con give you 500 to buy bread and your sweeetie con reflect😹😂your life don spoil patapataa😹😂
2026-11-03 21:07:11
2
TízzY🔥💨 :
the Fina stage nh be say you con later realize say e don dey enter spiritual mater small small and you no see any funds to go meet babalawo for restoration you con turn to babalawo by yourself 😂
2026-11-03 20:49:08
2
LERIN___🏀🧸💫 :
Final stage is when you start to sell your clothes 😂😂
2026-11-04 01:16:04
1
Olowokayode💵🥰😈🤍 :
nah this Stage I dey like this 🥹💔🤦
2026-11-04 10:38:39
1
Royal gadgets store :
stage no 7 na when she pack her belongings come ir parents house after ur landlord chase u from apartment
2026-11-04 14:32:28
1
ABDUL LATEEF 🩶☺️ :
Stage 6 😂😂😂
2026-11-03 13:28:51
1
To see more videos from user @mhizta_daves, please go to the Tikwm
homepage.