She nor fra 🥺🥺🥺to mi I tink she’s mentally depressed 😔 that she need care and some time for herself 🥺🥺🥺ppl will not understand until someone closer to u is going through deep depression 🥺🥺🥺
2026-11-02 16:01:39
27
Tessy Julius :
This lady eh 😂😂😂
2026-11-02 16:21:15
7
꧁Slim🧚♀️💞Elena💞🧚♀️💞꧂ :
She say the boy beat her na she break the boy glass
2026-11-02 16:43:42
6
أوكاشا موني💰💰💰 :
abeg whating be fra self nah madness abi whating??
2026-11-03 00:01:15
6
VICKYPERRY :
She fit nr fra maybe everybody she like left her in d time she needed dem d most
2026-11-02 17:53:39
7
whiz bae :
please what is the meaning of fra
2026-11-06 21:55:46
0
Favorites baby :
which one be fra
2026-11-06 11:06:48
0
Cute_bella_oluchi :
Nah fra month we dey 😂😂😂 as I they they think about money I fit fra too 😂😂😂😂but my God no gree for me 😅
2026-11-03 12:59:19
2
sweet 16💋💋💋 :
which one be fra again tiktok people
2026-11-02 23:13:28
8
👻 cøm zy 🥷🏿 :
She no de fra anything
2026-11-02 16:15:19
5
Michelle✈️☁️ :
Nothing wey you never tell Wizkid
2026-11-02 17:34:47
3
one- kelvin :
you look like prophetess somebody
2026-11-05 08:46:32
1
Judgement of Kuwaiti :
waiting be fra
2026-11-04 15:33:38
3
DIYA’S LUX JEWELRY💎❤️ :
Chidimma say fra fra nation😂😂😂
2026-11-02 17:06:43
5
LUCKY😻 :
That your eeeeeh sweet me die😭😭😂😂😂😂
2026-11-02 17:05:01
4
🌸🫧 :
Na only god know why them Dey fra 😂this one don pass fra o 😂😂
2026-11-02 17:40:12
3
Young :
𝒘𝒆𝒚𝒕𝒊𝒏 𝒃 𝒇𝒓𝒂
2026-11-04 13:34:35
1
247_ebube :
This woman you no Dey calm down 😂
2026-11-02 17:35:57
2
quiteboss :
is not true [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-02 19:14:14
1
To see more videos from user @lifewithasa8, please go to the Tikwm
homepage.