@omgitzkelvinn27: Wetin u Dey try show us na 😒#relatable #xyzbca #nigeriantiktok🇳🇬

Abnormal ✄ kelvin♨︎
Abnormal ✄ kelvin♨︎
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 02 November 2026 16:02:11 GMT
168251
39350
655
2935

Music

Download

Comments

mann.sznnn
✰Mann :
People wey use 7k buy joggers for Bitmoji nkor
2026-11-03 13:25:30
4981
jessyren0011
Not 😒ya regular gurl ✨👺 :
Asin Wetin Dey snap plus 😭🙄
2026-11-03 12:08:30
372
tunmmyyy
TUNMISE🫧 :
It’s because of my snap storage and it’s actually a small price
2026-11-03 10:16:51
2538
treasure.diaries1
TREASURE!! 🧚🏽‍♀️ :
Well i love my snap pink😒
2026-11-03 19:38:04
683
juubidara5
juubiDARA :
Me wey dey use am but no pay for am korr
2026-11-03 18:20:52
348
erica.spiff
Ericaaa✨👑 :
Na people wey Dey use there money buy cloth for bitmoji mumu pass 😂
2026-11-03 17:37:32
50
anrexy_
𝒮𝑒𝓍𝓎 𝒶𝓃𝓇𝑒🌸 :
For 2500 per year ?
2026-11-04 07:11:47
544
d3lulu_n4yaaa
🐾🍒💋 :
shade seen and successfully ignored
2026-11-03 18:03:02
724
babyvera80
👑💋 𝓨𝓸𝓾𝓻 𝓜𝓾𝓶𝓶𝔂 💋👑 :
shade seen and ignored abeg😒
2026-11-03 19:01:13
1
._.vanessa.ttps
✰🐆 :
Na lie I no get ₦1500 every month.
2026-11-04 22:02:28
0
wizardisyoung
Wizard 🧙‍♂️ :
Calm down bro 😭 I’ve been a member since 2025 😂😂
2026-11-03 13:44:58
473
datonegurl106
𝓣𝓲𝓽𝓲🌸 :
i should buy trouser 2,430 naira say wetin happen...na fashion show
2026-11-02 16:16:37
309
all_about_harry
𝙹𝚞𝚜𝚝 𝙷𝚊𝚛𝚛𝚢ᥫ᭡ :
I paid thinking it would save my streaks all ended guy it was like 4 abi 5 I could save 😭😭
2026-11-04 22:38:06
0
sexymia53
DINNAH🐅💕 :
Na you sabi
2026-11-03 19:36:51
26
lesterdontcare
🎖️ :
As how naa😂😂💔i just dey restore streak like mad😂😭💔
2026-11-04 12:44:21
3
wizzcoin2
𝔹𝕒𝕕 𝕘𝕦𝕪 * :
me watching with my snap plus
2026-11-04 07:18:55
1
1am_kona_du
𝒜𝓁ℯ𝓍𝒶𝓃𝒹ℯ𝓇🖤 :
Na you sabi
2026-11-03 15:02:08
37
just.jay660
✨Jᴀʏʟʏɴ✨ :
See as adverts Dey fly for comment section
2026-11-03 18:54:12
11
chizzy_ranking
. :
Na everything una day take shade person 😭
2026-11-03 23:41:25
7
adepa2122
❤️‍🩹𝓢𝓜𝓘𝓛𝓔𝓨🤤 :
Even WhatsApp❤️🥂🙈
2026-11-04 12:11:08
38
butt3rfly_l
Butt3rfly🥶 :
Abeg o na the pink color make me pay 😭
2026-11-03 21:20:13
41
oluchy_baby
Oluchi🥹💞 :
Me wey Dey find Visa card wey I go use for my snap plus 😭my storage don full
2026-11-03 11:49:25
122
tife_24434
!>She’s Tife🤍🫧💕 :
Bro is just jealous 😂
2026-11-04 01:23:30
6
_king_dex
𝒦 𝓘 𝓝 𝒢 ⚜™⚜ :
Hope Im not disturbing 😂😭
2026-11-03 18:33:30
7
To see more videos from user @omgitzkelvinn27, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About