@cityblogger1: #seyivibez #asake

THE CITY BLOG
THE CITY BLOG
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 02 November 2026 16:56:44 GMT
67903
3225
156
416

Music

Download

Comments

.mustieee
Mustiee 🇳🇬🇬🇧 :
He thought asake na zino 😂
2026-11-02 20:46:06
64
gheez_xo
_Ayomide🧼🪵 :
Asake O2 arena 3 times seyi 0
2026-11-02 17:45:10
109
otaboobge1g
BIG COCA :
He for leave am now😂😂😂
2026-11-02 17:29:33
202
brotherly.osm
Brotherly OSM💜💡 :
Una Dey forget say nah Asake pattern Seyi use blow? He Dey copy Asake nah.
2026-11-02 19:29:28
94
oluwanifemiogunde2
oluwanifemiogunde2 :
this boy dey trespass
2026-11-02 22:55:58
0
mystic0145
Dante :
ah bruh seyi wan face who pass M
2026-11-02 22:25:37
0
_rowland09
Unbothered :
If seyi calm down Asake go sign am make am blow globally. Even seyi wey no Dey lyrically 😂🪖
2026-11-02 22:50:44
0
holyandrichtilldeath024
President🦅♠️ :
Make e no go whine my landlord ooo😒 E for just leave am 🪖🖤
2026-11-02 20:02:42
33
kuzna299
OLA Kuzna :
Even he knows deep down that Asake is bigger than him. 😂🔥 na why him rush delete the nonsense tweet lol 😂 if he eazy make him go short down o2 arena
2026-11-02 23:00:06
0
allahwillsurelydoit01
Albarowy Olohunkemi WB🥷 :
He’s big as he said but it’s edited post
2026-11-02 19:03:58
11
ayodejinurudeen
ay 👽chase🥷🏿 :
Na editing jhare
2026-11-02 19:09:16
13
hey.flex2
𝐇𝐞𝐲 𝐅𝐥𝐞𝐱 🪖 :
𝐈 𝐝𝐨𝐧 𝐠𝐨 𝐜𝐡𝐞𝐜𝐤 𝐚𝐦, 𝐡𝐞 𝐝𝐨𝐧 𝐝𝐞𝐥𝐞𝐭𝐞 𝐚𝐦 𝐭𝐫𝐮𝐞 𝐭𝐫𝐮𝐞, 𝐡𝐞 𝐫𝐮𝐧 𝐜𝐡𝐨𝐩 𝐡𝐞 𝐰𝐨𝐫𝐝 😂
2026-11-02 19:54:51
5
chickenpad
CHICKENPAD :
Na editing
2026-11-02 17:43:25
27
ayomidecoded37
💜 :
Seyi vibez Wey his career pass Lagos 😂
2026-11-02 22:46:35
0
mikkyburna1
mikkyburna1 :
Bro think say asake nah zino
2026-11-02 20:50:41
9
marciaartwork7
~Ola😵🤍~ :
Who edit this thing ?
2026-11-02 21:20:25
0
blackboyinvestigator1
BiG FASKEY 🦁💪🪖 :
Make he no follow my ASAKE talk ooo
2026-11-02 19:27:32
16
bigslime292
MUKHTAR👥🌺🌴 :
Seyi sef shabi say he no fit achieve waytin asake achieve in the next 5years Mr money is the next wizkid 😏😏🦅🦅🦅🦅
2026-11-02 21:12:56
5
la_mosh_0
la_mosh_ :
Nah lie seyi no talk am
2026-11-02 18:22:54
6
mrdaniel503
Mr Daniel 🪖 :
Nah everyone this one Dey big pass swagu
2026-11-02 22:38:20
2
justfayemi
T i m i m o v e s :
Make we no even cap where was Asake when Seyi dey disturb music industry
2026-11-02 21:10:36
0
einergy
Hassan Bakare 🇳🇱 :
Guy e big pass am e big pass am b that
2026-11-02 21:12:56
0
bolu.xoxo8
𝐖𝐀𝐓𝐈𝐅𝐄☺️❤️ :
Woo we no Dey Asake play oooo,baba Dudu
2026-11-02 21:35:10
0
reaganlydmy
🦦 :
Seyi way de same level with fola and shoday: make him no try put body oh
2026-11-02 21:51:16
0
lola_yma
LOLÁ Y.M.A✨ :
Telepepe ohh brother Swagun 😂
2026-11-02 22:10:00
4
To see more videos from user @cityblogger1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About