@jjc.comedy2: Iya tawa again😂😌 #manchesterunited #madrid #arsenalfc #chelsea #psg @Chelsea FC @Manchester United @psg

JJC comedy
JJC comedy
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 02 November 2026 17:04:10 GMT
103677
18415
539
2572

Music

Download

Comments

elbasnaawy
البسناوي :
Baba Tawa no dey angry today, o lo far o
2026-11-02 17:12:12
493
user7392853012598
GOLD 🥇🪙 MULLER :
tawa self later collect her own size 😂
2026-11-02 17:40:30
195
horlar___yinkar
أولاينكا🥶🌺💕 :
Pikin wey no do anything 😭😂
2026-11-02 19:09:49
68
psalmsix92
Boda Ola🦅 :
I never watch it finish..Shey na dream Abi?
2026-11-02 17:45:26
164
honour4186
HONOUR :
so baba tawa romantic?
2026-11-02 17:32:57
199
bankky_012
Bankky_012🦀 :
Tawa self collect Moro 😂😂
2026-11-02 18:05:41
61
emmanueloloruntoba
Awilo :
D funny part be say watin d child do 😂
2026-11-02 17:46:04
71
gbolahan362
GBOLAHAN❤️💀 :
The end no good at all 😂iya tawa later collect
2026-11-02 17:35:29
63
1..la...hot
👑‼️ℙ𝕃𝕌𝕋𝕆 𝕎𝕌ℝ𝕃𝔻‼️🇿🇦⭐ :
as e slap tawa finish she turn goat back 😂😂😂😂😂
2026-11-02 19:30:56
8
autolordauction
autolordauction :
Baba Tawa no caused again
2026-11-02 20:48:37
0
gbolahandc03
Abdul Azeez :
Only AI wey no dey cheat 😅
2026-11-02 18:04:22
13
boluwatife33
Boluwatife :
Shey baba Tawa blood pressure don high ni😂😂😂
2026-11-02 20:47:08
0
real_zavier
Zavier :
Na only dream Man U fit win [Tears of joy]
2026-11-02 18:15:58
8
ololademi2
Ololade🦋🥰❣️ :
Omo that slap ehn 😂😂
2026-11-02 20:49:17
0
yolo_wrld1
Yolo_wrld :
Omo tawa self collect o 😂😂😂😭
2026-11-02 18:22:17
23
mrjayp1
JAY🩵 :
Na too much imagination de lead to this kind dream Ajeh 😹😹😹
2026-11-02 20:15:33
1
elmer_0311
Elmer :
nah dream😂😂
2026-11-02 19:55:42
1
rayo62008
🌻Rayo♥️ :
he no good ooo baba tawa why you go slap her like that 😂
2026-11-02 17:55:22
16
ogo.eri0
ogo eri :
I swear Man U fans go shoot you one day 😂😂😂
2026-11-02 17:12:22
10
jagoman112
. :
imagination wan kill man u fans 😂😂💔😂
2026-11-02 19:43:44
5
felicia_ani2
felicia_ani2 :
I first think say baba tawa no fra again until the end
2026-11-02 17:28:36
11
ebenezer.tv05
Ebenezer tv :
finally baba tawa cash out
2026-11-02 17:14:58
16
nike85301
Bisola🦋forever ♾️ :
Iya Tawa why now 😁😁😁
2026-11-02 17:09:11
10
crush_ondesire
Hurtchangesyou🥲☘️ :
Abeg wetin the boy do?😂😂💔 boy wey dey enjoy cartoon jeje
2026-11-02 18:30:04
9
To see more videos from user @jjc.comedy2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About