@a.y.b.l.o.g: Just in: Singer Seyi Vibez deleted his X tweet few seconds after he tweeted that -“Asake wey Dey gas you, l big pass am” 👀🙆🏽♂️🙆🏿♂️ #fyp #seyivibez #asake #ayblog #trending
This Seyi Dey always pass hin boundary,comparing yourself with Asake ? U think say nah incantation Asake Dey feed us?
2026-11-03 09:53:50
1954
____adeolaxx :
Orimi swaguu not my asake please …
2026-11-03 15:59:20
430
olarichy :
ahhh
bro don forget say work of art album by asake is greater then seyi himself
2026-11-02 21:33:02
2433
Toluwanimi 🥀👻🥷🤍 :
Haffa, seyi no talk am oooo. No dey build fake news up and down
2026-11-04 22:59:37
0
thug boy :
Na edit why rat go dey tell lion say he go kill am
2026-11-02 21:33:46
688
Gbemilistik :
One dey he go still abuse Olamide he go no say level pass level 😂😂
2026-11-04 22:41:52
0
𝐆𝐫𝐞𝐚𝐭𝐧𝐞𝐬𝐬.💆🍃 :
funniest part be say he no even better pass blaqbonez😂😂😂
2026-11-03 11:12:51
785
𝙈𝙊𝙃_𝙃𝘼💀 :
Asake no get time for all this oo
2026-11-03 13:43:12
140
Mr Daniel 🪖 :
Nah everyone this one big pass swagu😂
2026-11-02 22:09:28
562
Larnny boi :
Wetin give Seyi mind to talk say him big pass Asake sef
2026-11-03 09:10:59
280
Búmî 🪖🪖 :
Asake go dey one side dey laugh am
2026-11-02 21:57:11
531
Mr.D :
Ahh Seyi don talk another thing😂nah president of giran republic o
2026-11-03 12:14:16
89
🎩𝕵𝖆𝖒𝖆𝖑🎩 :
He don delete ham
2026-11-04 00:18:38
5
A💏👨❤️💋👨🧑🍼A :
SEyi is the best 🥰
2026-11-03 17:56:05
1
SAMMY BLAQ💂🥷 :
asake no be your mate o seyi
2026-11-03 19:37:45
27
noteven16 :
was bro afraid of asake😂😭
2026-11-04 12:25:16
3
Emmax Offixial :
Forget sey i be seyi vibes fan but seyi vibe Abeg no try am again Abeg na God i use beg you 😅
2026-11-03 08:27:33
140
Ruffy :
Seyi no fit say this na lie
2026-11-02 19:34:40
889
𝑵𝒐 𝒔𝒕𝒓𝒆𝒔𝒔 𓐬𓊿 :
Make wizkid no hear this ooo 😂👏
2026-11-03 08:30:08
31
Taymee🧚 :
y'all should leave my asake out of this oo...or else ..
2026-11-03 08:21:18
41
princess🪖 :
Asake work of art is bigger than seyi himself
2026-11-03 22:48:17
5
Stay loyal 🚀💙 :
Afolabi don dey drop better banger since 2019 while Asake blow for like 2022 or 2020 wey every one dey chop am till today but normal Asake no small but seyi nah big man 👨 😁😁
2026-11-03 20:35:53
6
🍒 𝓜𝓞𝓡𝓔𝓝𝓘𝓚𝓔𝓙𝓘🍒 :
I be his fans but at this point seyi vibes is doing too much 😏
2026-11-03 22:44:44
6
To see more videos from user @a.y.b.l.o.g, please go to the Tikwm
homepage.