I no fit betray anybody but I’m sure they fit betray me
2026-11-03 12:44:31
63
prince blad :
me I know fit fellow nigga wey fit loose guide me for fight
2026-11-03 22:31:46
0
𝕽𝖎𝖈𝖍𝖎𝖊🤹♂️ :
Them know say goodness get grace pass them. ✌✌🥹🥹
2026-11-03 13:15:05
13
joyceinyava :
they con later call the police come?
2026-11-03 22:00:58
0
france satos :
I prefer female friends than male frienf s
2026-11-03 11:14:05
30
VIC 🦅 TOR 🦅 :
Since when dem don leave me make I follow 4 guys fight I no get any friends again
2026-11-03 04:07:27
26
🌸She’s jasmine | GFX& Content :
If u have a male partner and u see how good and loving he’s please watch over him na woman dey manage home if u have a brother pray for him pls always pray 😩🥺🤦🏻♀️
2026-11-03 07:57:56
41
FABIAN :
Same thing happened to me , men leave me run💔
2026-11-03 06:54:59
32
freedom chi :
i swear
2026-11-03 20:57:45
0
@blackies♥️ :
dem no go Eva learn....una dey mke frnds hmm
2026-11-03 21:34:46
0
Nelson chris :
all of a sudden nobody get friends again for comment section everybody dey say na why i nor get friend nigerians😂😂😂
2026-11-03 10:15:13
48
Dave001 :
My only friend na my bike. I Dey just comot buy things wey I need go back house go sleep. I no get time for friends
2026-11-03 08:56:54
11
brightde00 :
Nar so them kill me, Omo 😭💔
2026-11-03 15:13:34
7
AgbarhoAdults&kiddies vendor❤️ :
I can never trust again💔cus have been hurt too many times
2026-11-02 23:04:21
25
savage 📸🛍️ :
omo nah why I choose to be alone
2026-11-03 09:48:52
15
Mr Prince :
God abeg protect me from evil friends 😔
2026-11-03 11:55:38
23
Juice wrld 💔 :
Very true, you are very correct 100%
2026-11-03 06:57:18
19
Biggest Mhayor 🇺🇸🇺🇸 :
they purposely drag that guy to his death 💔
2026-11-03 01:31:27
16
🖤🪖 :
Friends are an illusion💔
2026-11-03 09:51:59
7
Tyler Adam :
dis Guy goodness he always help me whenever I need something a carried me like his brother he's always worried when I'm in need always provide for me I miss u bro 😭😭😭 keep resting till meet again
2026-11-02 21:57:07
37
Mama🥺😩❣️💋💙 :
God protect me from bad friend🥺🙏
2026-11-03 11:30:06
7
Precious Riches 💰 :
No one is perfect I pray that the evil day's never remember our name
2026-11-03 03:06:06
12
ARIKELL🏆👽 :
Omo the boy spirit go haunt those him guys
Dem really betray am 😥
2026-11-03 15:13:06
7
To see more videos from user @roughboit, please go to the Tikwm
homepage.