@oh.jay42: #koluwahala #fyp #viral

OH JAY 🖤
OH JAY 🖤
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 02 November 2026 21:04:24 GMT
13941
1947
6
302

Music

Download

Comments

blacloner7
💀blac loner🔝☠️ :
If too say they no go stress person why they no come since we Dey face ham now😔😔😔😔
2026-11-05 05:30:50
0
abiko108
JOE_BOY_💙🙃🥂 :
Wooo stress wey pass who no help you
2026-11-05 15:07:07
0
stalley.tee
Stalley Tee :
Omo i dey beg many of my guys to turn up for me, but non of them looks my side once, person just dey vex tired 😓😪
2026-11-02 21:17:40
1
goodnkfs3z8
GEE,BERRY :
person go first see shege
2026-11-02 21:13:09
0
ademolaomoba8
Epemi ni😏Baba ishola :
7-7 work,collecting#700 wetin I gain God Abeg oo.
2026-11-03 03:10:08
0
omoagboke
Omo AGBOKE☦️ :
❤️❤️❤️
2026-11-02 21:19:25
0
To see more videos from user @oh.jay42, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About