@naijahappenings_: Is relationship by force! #naijahappenings #viral #naijatiktok #trend #smartbm

Naija happenings
Naija happenings
Open In TikTok:
Region: GB
Tuesday 03 November 2026 09:38:16 GMT
169584
18107
950
3112

Music

Download

Comments

just_doyin0
~ Fauzeeyah 💕🌸 :
When peller talk say she go later regret 😭 Una think say nah play
2026-11-03 10:36:53
4313
realdemmy1
𝓓ᥫ᭡ :
Ade no kpai smart for us oo
2026-11-03 10:39:29
2492
omololajoshuamary
🌹Big ☺️OmoH🌷 :
Ade stop manipulating Smart BM
2026-11-03 10:50:57
1035
s.t.e.l.l.u.s
Stella😍😘 :
Shey mummy Ade no Dey online ni🤦‍♀️
2026-11-03 10:35:10
1585
pwettycandyy
CANDY🪷🐚 :
Make dem high that seyi music for me joor
2026-11-03 11:18:31
550
mimilove.61
Mimi’s wigs beauty & empire🛍️ :
Anything wey smart do dey right 🙂‍↔️😂
2026-11-03 11:06:23
682
reginayusuf4
Gina🤎 :
I like as Chidinma and candy no put mouth this time around 😂
2026-11-03 11:29:55
653
cle_tus_
ᗷIᘜ ᑕᒪᗴTᑌᔕ🛍️ :
Peller na prophet
2026-11-03 10:44:02
662
mammie.jentle
Mumcy dabira 🌺 :
And dat boy is so innocent Ade is just manipulation 🤨🙄
2026-11-03 11:17:36
1060
caroline58207
🇳🇬Carol🎀✨ :
Ade just de maltreat this boy
2026-11-03 10:49:58
1104
slimfavvyo4
F🌹A🥺V🌞O❤️U🫠R :
Ade go home!!!!!! Jesus Christ 😭😂
2026-11-03 10:52:54
343
kallme_lizzy
♡𝑀𝓈. 𝐿𝒾𝓏𝓏𝓎🎀 :
Smart is right mk she pack her bag dey goooo
2026-11-03 11:24:17
434
weirdpsycho3
~T😌💕🫧 :
Ade no kill smart for us ooooo😂
2026-11-03 11:21:03
129
yafavour
Favour❤️❤️‍🩹 :
Smart is right oooo make ade no stress my igwe smart ooo
2026-11-03 12:16:58
0
pweshdhamie08
Big Pwesh💚👧 :
Smart is right
2026-11-03 12:16:58
0
mel_lisa39
NICHE🕷️ :
Ade why you de always put smart for talk😂😭
2026-11-03 12:33:25
1
bamike04
B🍒 :
Ade no kill our smart ooo 😂😂
2026-11-03 12:43:22
1
luvely_doyin
DOYIN ❤️‍🩹😻🤭 :
Ade stop stressing smart for us nah 😩😹
2026-11-03 12:12:58
1
mxre92
mxre92 :
Peller talk am 😂😂
2026-11-03 10:34:15
596
beautyjnr1
꧁𖣘𝐁𝐄𝐀𝐔𝐓𝐘 𝐉𝐍𝐑𖣘꧂😌❤️ :
What God has join together
2026-11-03 11:06:13
249
sexy.ivy80
🎀🎀Her Royalty🎀🎀 :
Ade just Dey stress this innocent boy
2026-11-03 11:06:03
248
esb_thrift
Thrift nightwear in Akure :
Ade really suffer for love ooo
2026-11-03 10:12:11
463
chidimmamaryjane12
Mama💕🌸🖤 :
Make una nor put mouth ooh. Her baby is her life
2026-11-03 10:57:53
170
thatgirl.mariam1
𝓜𝓪𝓻𝓲𝓪𝓶😝💞 :
And ade senior smart oo chaii all because of love see insult 😭well na ade Dey at fault
2026-11-03 10:30:16
556
sekinat_2004
𝙰𝚢𝚘𝚝𝚘𝚖𝚒𝚠𝚊ꨄ︎ :
Na people wey dey gift for that live dey muzz me pass🤣
2026-11-03 11:27:05
159
To see more videos from user @naijahappenings_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About