But her mum no dy abi wetin because I never see any of her family member
2026-11-03 13:06:24
1844
Sad girl 💔 :
Omo yellow u for off live I swear
2026-11-03 13:58:16
376
Big mimi💕 :
Omo repercution don start
2026-11-03 13:28:28
1036
XT :
Yellow fish is a nurse o, i just remember
2026-11-03 15:50:11
25
Mrs B :
Benin Tiwa savage wan run😭
2026-11-03 13:09:48
1643
Cynthia💞❤️ :
yellow fish U wan run go where 😂😂😂
2026-11-03 12:49:57
1553
valsclothing0 :
Yellow fish say I don run oooo😂
2026-11-03 13:19:39
190
styledbybith :
Omo I been think say na content so omo na serious issue oh
2026-11-03 13:14:52
546
Favy 💕🥀 :
Omor this yellow fish na good person ooo 💕
2026-11-03 16:09:16
0
vinacakes1 :
Omo yellow fish try o
2026-11-03 12:56:32
134
ADE ✨🥰 :
una dey take risk o ,to help good but for this kind situation wereby by nor of her family mostly her mother no dey if anything do her ,na una Dem go hold responsible ,na sense Dem dey use help now for naija
2026-11-03 16:08:26
0
ClusterlashtechUmuahia🧚🏼♂️ :
Nothing like fra 😂joy don talk true finish wan use this settings confuse us 😂😂😩
2026-11-03 14:33:55
39
skincare vendor in Ekiti :
Why ppl Dey run mad like this
2026-11-03 16:08:45
0
ꨄmhofe_xx🥹💗 :
Yellow no wan make she bite her😂
2026-11-03 16:08:25
1
youdont216 :
Oh it’s real 😭😭😭
2026-11-03 16:11:56
0
Big D🥰 👅 💦 :
Abeg wey the mama. Cos I nor understand
2026-11-03 13:07:42
472
Comr Opiri Othuke Terrison :
Deep down yellow fish dey happy 🤣🤣
2026-11-03 15:35:02
12
Faruq🦜 :
Tiwa savage why are you running
2026-11-03 13:57:20
90
BELLABABE🥰 :
Were you de run go 😭😂
2026-11-03 13:56:05
59
𝒪ℬℰℋℐ☯️📚📕😌❤️ :
Omo God should help her oo 😭😭😭
2026-11-03 13:14:41
51
Mona Lisa🦋💙💙 :
Yellow u try 🥺
2026-11-03 12:55:58
48
🧸 :
Me I don run o. Yellow
2026-11-03 13:44:36
17
To see more videos from user @blooom372, please go to the Tikwm
homepage.