How Ade take know say na content relationship Bennie and Ibrahim Dey do abeg …??
2026-11-03 16:17:12
75
zinny’s cereals🥣❤️ :
Who she dey talk about.? I’m lost
2026-11-03 14:36:06
217
A💗 :
If time reach ehn ade go tell us wetin dey pain her gan gan😂😭Cause Bennie didn’t even mention her name for once🙃😂
2026-11-03 14:54:15
84
DORCAS 🥹🌸💕 :
Na you put am for wettin ?
2026-11-03 16:01:16
337
MAYERS🥺❤️ :
The way this girl Dey vex me er
2026-11-03 16:09:54
147
Delightful-(Graphic Design) :
Ade is Right if not for Ade both Ibrahim and the girl no fit get any trend
2026-11-03 16:46:33
51
J💜✨🎀 :
You put am for spotlight kehh
2026-11-03 15:33:27
189
shike541 :
Ahh hope no be bennie Sha
2026-11-03 15:17:00
74
swan nee :
And smart talk this thing o
2026-11-03 16:09:18
20
Pearl :
So ade hate Benny since she Dey try hard not to hate her ke 😂😂😂
2026-11-03 17:44:21
61
Åşã🥹🥰💕 :
This Bennie self is unnecessary at this point
2026-11-04 02:11:08
0
🙌🎊SEMILORE🥰📌 :
Which channel this one dey
2026-11-03 16:04:42
12
୨ৎ lostinmyfeelings🥀 :
When be this one again i no see am for channel ooo 😩
2026-11-03 21:01:19
0
Dausi 😔🥹 :
First thing Bennie no talk anything u just Dey attack her cause u are pained na ib u push u no push Bennie and lastly if content relationship is sweeter and calmer than toxic then we like it
2026-11-03 23:01:37
8
𝐉𝐔𝐒𝐓 𝐌𝐄❤️😊 :
Ade own self too much nah everybody Dey use am trend
2026-11-03 14:46:24
37
💟 ༆HORJU🥹❤️🎀OLAPE🦋༄ :
This Ade just Dey fight everybody cuz of smart 😒😂
2026-11-03 16:25:06
22
F🧚 :
Eiiiiii nah Bennie she Dey follow cap
2026-11-03 16:02:06
2
ziinie🌸🌹 :
Abeg make Una lay low for now we Dey tackle joy savage matter
2026-11-04 00:57:07
6
Ms.T🌺 :
Weytin she won do for the girl
2026-11-03 17:48:37
8
Fendahijabi 🧕❤️🐅 :
Good one 🐅❤️🫶
2026-11-03 15:49:09
9
Zee Treasure 🤭❤️🐅 :
Adenike
2026-11-03 14:38:56
8
🌙 ZeroFame 🥀 :
Too active ❤️🚀
2026-11-03 14:45:48
5
Temiᥫ᭡ :
No be Ibrahim we first sabi sef 😂 …
2026-11-03 21:46:50
1
Ms.B🧕🎀💅 :
Ade? Omo🥺 haa
2026-11-03 18:21:03
0
To see more videos from user @oneofakind314, please go to the Tikwm
homepage.