Ojo all these ur caption these days ehh ❤️if you Dey feel lonely I Dey available ❤️😂
2026-11-03 17:37:40
6
꧁𓊈𒆜Bago Dinero𒆜𓊉꧂ :
No be lie
2026-11-03 22:20:20
0
samskid☠️💀 :
just hustle and remember you are not loved when you have nothing to offer 👨🦯🥴🥴
2026-11-03 22:00:25
1
Unknown 👽 :
I swear bro .
me wey carry three 3⃣ people along tech them business the first one na my brother I give him one million first put him for business and connection second one na my friend I Carry him from village give him 200k to start gadgets business the 3rd one is our last born I carry him from village put him business all those happen for 2024 but All of them Don guide now any one of them Go fit press 5 million for u now Yesterday that my bro ask me to borrow him 50k before him go market I say I know get. he just open mouth say ahhh so u don broke like that end the call .na once I brust cry .let cut the story right now I ask All of them for urgent 5k I swear from 4:01 pm to now 7:47 pm na 3 hours be that no one even reply me and they don read the message.
2026-11-03 18:57:36
0
IGHALO 🥷🏼🥷🏼 :
Sapa make you sabi motivation
2026-11-03 18:53:03
2
aliuwasiu :
Okay
2026-11-03 23:15:07
0
DANNICO_FUNDS :
Real 💯
2026-11-03 23:01:34
0
Yemzy🙈 :
Omo I suppose they enjoy this quote right now but my cl stop txting me so am in pain I have been watching since morning till now cuz am tired 😴
2026-11-03 20:58:19
0
___☠️OLa mide 0 16___👻👽 :
Omo ogo
2026-11-03 20:35:12
0
Chase_YTA :
Ogo🥹🔥
2026-11-03 22:44:48
0
scootbrooklyn :
Ojo no vex help me run something nah maybe nah Anu amount 🥺
2026-11-03 15:16:49
1
J🥰O😁X😈Y K🩸A😋Y :
He go far
2026-11-03 15:08:04
1
Jimmy001 :
I swr😔
2026-11-03 15:07:30
1
𝕊𝕙𝕖𝕤_ℂ𝕣𝕚𝕤𝕡𝕪👻🧃 :
Always have that on mind
2026-11-03 22:27:42
0
FOLA MII🌊🤍🫧 :
Omo😪💔🤦♀️
2026-11-03 15:03:27
0
Iamdadrezyimole🤍♑️ :
2026-11-03 18:34:32
0
👾𝕯𝖗𝖊𝖆𝖑 𝕿𝖇𝖆𝖓𝖏👾 :
No be lie 😮💨😮💨
2026-11-03 18:27:56
0
Samuel🚀🚀 :
2026-11-03 18:34:33
0
£££arike££ :
aje
2026-11-03 23:19:40
0
emmyloseyi :
I love you brother I Dey gbadun your vibes Ojo Werey 😅😅
2026-11-03 18:39:34
0
🛐®️土地之子TIMILEYIN 🛐 ™️ :
But my mum gat my back nah why am not give up
2026-11-03 18:29:36
0
Meta al :
mmm
2026-11-03 15:04:57
0
To see more videos from user @savartar, please go to the Tikwm
homepage.