as you dey come back bcos of me I dey go villa cos of my mama😂
2026-11-04 08:47:17
4
abyfragrance :
He won put me for talk 😏😏😂
2026-11-04 09:29:50
0
lopez🥰❤️ :
I tire oo😂😂 na me u da give money since
2026-11-04 09:03:03
0
emmyella654 :
Abeg ohhhh stay there I don collect chief number
2026-11-04 08:18:18
1
Anambra MakeupArtist-BELLA✅ :
I love my girles audacity Go meet who dey chop ur money
2026-11-04 08:18:09
4
User is down😓💔 :
A tire ooooohhhhh
2026-11-03 17:46:54
10
SPARK💫 :
My boss
2026-11-03 17:49:42
16
Ikechi Onyinyechi :
straight to my WhatsApp
2026-11-04 08:50:06
0
Ademola Favour :
waiting for this time
2026-11-03 17:44:42
8
Rosemary 🌺 🌹 :
Omo I’m fully booked 😂
2026-11-04 08:13:53
1
solosure :
lol funny
2026-11-03 17:53:50
0
Vee🦋 :
Make him squeeze 2m put for my account, then I go Dey sure say na because of me, him Dey come back
2026-11-04 07:44:43
3
Jűşť ouťşĩðëř❤️🌸🎀 :
Like bruh 😂
2026-11-03 17:48:23
4
Gifted 🥰❤️🩵 :
ahhh 😂
I feel guilty of this question cause I asked person that thing yesterday 🤣🤣🤣
oga not dey talk to me since all of a sudden his massage popped in nah blood of Jesus Christ I shout first 😂
2026-11-03 21:59:37
3
Tochukwu :
Like eehhhhhe
2026-11-03 21:12:42
0
Ayomide🫴🏽😉 :
True ooo 😭😂
2026-11-03 18:38:06
3
Ayibapreye Apparels :
Them wan put us for talk 😂😂
2026-11-04 00:43:49
1
Gifted lighting :
Make he shaa take care of our community
2026-11-04 06:24:06
1
dat_gurl_kizel😍😋 :
😅😅😅😅abi she go christmas too
2026-11-03 17:53:34
1
Bhagyam Elish23 :
ekenedirichukwu is always having light why abi tinubu no reach his side😂🙄
2026-11-04 08:58:16
0
LUĆÃ 🦅❤️ :
When I don already move on 😂😂🤣
2026-11-04 08:46:32
0
blackberry❤️❤️ :
ask me ooo
2026-11-04 09:41:45
0
To see more videos from user @ekenechukwu001, please go to the Tikwm
homepage.