@that_kidtomi: Pls follow my other account @Tømi 😭😂😂 #thtkidtomi

Tømi
Tømi
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 03 November 2026 17:59:17 GMT
104137
28619
303
5193

Music

Download

Comments

iryanah5953
Iryna Kravchenko :
HIV scare nko 😂 na once I turn evangelist
2026-11-03 19:27:42
540
amoz_lancelot
✝️Lāncē :
next Sunday:
2026-11-03 18:06:09
1475
adedotun521_
☦DEE :
as I hear "I'm no longer feeling week and I've seen my period." na once I commot my savings use am do offering
2026-11-03 19:43:52
2159
dfwizik
IZIK🤍✨💫 :
your personality go first change nobody go holy reach you 😭😂💔
2026-11-03 19:34:06
168
daveboouy
daveboouy :
December 2024 Christmas was not christmasing at all
2026-11-03 19:53:52
542
odysseus363
Odysseus :
My playlist bro 😭😭God too good bro 😂😂
2026-11-03 20:54:00
210
vapour__xx
Vapour_Xx :
The inspiration for this particular video get source 😂😂, wetin happen ?🥲
2026-11-03 18:52:19
168
jessica.adams81
𝔏𝔞𝔟𝔞𝔡𝔦🥷🦅 :
I am a victim oo bro hm I nearly became a pastor
2026-11-03 18:03:36
324
drake.xrapheal
Drake xrapheal :
get in joor First
2026-11-03 18:01:31
146
desjjo
desjo 🪐 :
i fess hear desjo,I'm not feeling too well. Food wey I dey chop just sour for mouth 🤣
2026-11-03 20:55:31
71
gahelvin945
Elvin⚡ :
Close one 😂
2026-11-04 00:03:48
0
priestiege0
𝓦𝓮𝓲𝓻𝓭𝓸 🐼 :
Omo,this was me last two weeks 😭
2026-11-03 21:32:49
1
chidinmablessing1
Chidinma Blessing109 :
if Una dey feel like this how do you expect the girl to feel
2026-11-03 21:08:01
1
...........oxoxo
anonymous 🎭 :
nah waitin I dey on like this oo Tomorrow I wan go but blood tonic I don slim finish I no come dey chop well.... after everything I go enter church give serious offering
2026-11-03 21:17:45
11
kwesi_kakrabaa
ₜₐₗₗₑₛₜ ᵣₑᵤbₑₙ 🏀😈 :
I used my September salary for that and I’m still paying some bills from this month salary too😭😂
2026-11-03 23:06:21
1
honestly_honestly1
Ho.n.e.s.t.l.y🎯♟️💬🎀 :
u go turn born again by force😂
2026-11-03 18:07:16
37
deyyjji
Deyyjji🥷🏽〽️ :
Until you realize no be scare
2026-11-03 23:00:47
2
evarestus21
Evarestus :
Nah once I give my life to Christ in partnership with celibacy 😩
2026-11-03 23:39:50
3
d.pretty.wun
Pretty Boy :
“It was a prank” you go first post Bible verse😂
2026-11-03 20:37:08
17
willz_chf06
Lonely Willz 🥀💔 :
Guy nah wetin I de face like this.😭😂
2026-11-03 19:20:30
88
admin6954
Admin :
ha Sandra comot belle for me many times that year. she got married this year. I miss that babe
2026-11-03 20:56:22
38
amblessokoroji
🌴RAZI 🌴 :
Omo I nearly craze and nah exam period 🥺
2026-11-03 20:22:46
33
mitch_rex
:
Wen u sing finish u go again
2026-11-03 19:03:54
15
imlookingfor_divine
PABLOSISCOBAR🐉🔥🥷 :
Una no go believe say the person wey Dey sing this song bin Dey dodge police for the original video 😂😂
2026-11-03 21:55:27
5
izzyfrosh54
Izzy Frosh👽 :
precious nearly give me heart attack that year
2026-11-03 18:07:47
12
To see more videos from user @that_kidtomi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About