Una for this country don sha abuse the word nepo baby, sinour man no be by who put disco light for celling oo, you fit fly your pikin to Dubai for medical check up and return to New York for dinner
2026-11-04 19:01:42
3293
🥹M💕I🍭R🌹I🫧A❣️N🇳🇬 :
Because you put am for swing
2026-11-04 16:02:28
6839
BAGGY JEAN VENDOR IN IJEBU ODE :
Because you put tiger for table?😂
2026-11-04 19:34:52
1080
🦋baby🦋 :
That means my neighbor pikin na nepo baby cos wetin you get for parlor him papa get am too, and him Dey owe me
2026-11-04 16:54:51
8376
_Fay_chi🎀 :
Nepo baby is not just money , it’s connection , fame or influence .
2026-11-03 23:18:51
2736
anonymous 🗿 :
E no expect wetin e Dey see 😹😹😹
2026-11-04 20:35:19
188
Everything girly by Oma 🦋🛍️ :
Una no nice for comment section ooo
2026-11-04 15:40:27
527
That wicked precious :
Una da talk oo,which one be say because he put light for pop😂😂
2026-11-04 16:01:05
6552
future_1 :
Omo una know Wetin be nepo?
Generational wwalth oo
2026-11-04 14:25:10
4792
Kcwest🧌 :
see talk o😭😂
2026-11-05 02:39:24
3
Capryson :
When one man is happy the rest men are happy
2026-11-04 21:42:20
2
dave :
the dream
2026-11-04 22:33:19
1
Benzo_eats :
Well done Nna 💕
2026-11-04 21:24:25
1
Obim✨🌼 :
Indeed
2026-11-04 21:25:08
1
𝙾𝚕𝚊́𝚝𝚞́𝚗𝚓𝚒́ 👨💻 :
Comot that tiger for table first
2026-11-04 17:30:33
275
Bby Yo! :
Because everywhere dim with Christmas lights?
2026-11-04 16:26:24
324
Chinecherem :
Everything na luxury for us Nigerians,including cars wey be means of transportation
2026-11-04 18:34:19
312
POWER🕷️ :
that means me self na nepo baby and I nor know all this while because we also get blue light for our pop 💔
2026-11-04 19:13:18
127
VII🥑 :
Na that tiger go chop your pikin..no go throwaway am 😂😂😂😂
2026-11-04 18:02:15
1428
✨With Naya✨ :
Why are you people like this?😡
There are some things you didn’t enjoy as a child, but you’ve been able to provide them for your own children. Omo, you gats be proud of yourself ooo! 🥹❤️This is his own Nepo privilege, jare!
2026-11-04 20:09:38
228
ᴀʙᴏᴋɪ ɪɴᴅɪᴀ 🇮🇳 حصلت على الما :
Make your landlord no see this video 😂😂😂😂😂
2026-11-04 16:15:41
717
To see more videos from user @emperor1041, please go to the Tikwm
homepage.