This is a baby stage, the stage I am at now feelings don't count!
2026-11-04 03:58:37
0
27Skepta :
you know lie broski
2026-11-04 04:02:37
0
Francesc🪖 :
I been single so long that " Love and affection is dead in me" I just admire and keep walking[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-04 01:10:29
1
Dr. Michael Martin :
It's been since 2020 for me, these days even if I feel something for someone who reciprocated, I will just push dem away until both feelings are dead.
2026-11-04 03:58:55
0
💕🎀 OPEYEMI👸🎀💕🥰 :
nah the stage I dey oo 😂
2026-11-03 20:45:54
15
boymelor :
Omo I dey here oo make una help me oo
2026-11-04 00:45:10
1
....Ghost 👻 :
Na the stage I Dey ooo
2026-11-03 21:02:56
3
zeedy💯🎤🕺 :
I don pass that stage bro!my own nah make I just express my self Tru music instead of the person aje
2026-11-04 01:48:51
1
💎M💎O💎T💎 :
I might like someone the next minute I will just dislike the whole thing from start 😏to finish
2026-11-04 01:32:38
1
Ɓucci :
Nah me
2026-11-04 03:07:46
1
𝑵 𝑬 𝒀 𝑴 𝑨 𝑹 :
Na ghost I Dey ghost, once I notice say I don Dey like you I don move. Cos those things gain no Dey inside 😂
2026-11-04 03:02:29
2
odogwu Malaysia 😌 :
I don pass that stage
2026-11-03 21:03:06
3
💕 NMESOMA :
na that stage I dey 😭
2026-11-03 20:32:49
7
UNIQUE Electricals💡⚡️👨🔧🪐 :
The way I sabi kill feelings ehnn
Chased a lady two days , she deh whyne me omor I tell her bye bye na once I lock in my hustle freestyle o
I love and kills the feelings within the wink of an eye o 😂
2026-11-03 21:19:03
1
𖤐 𝓔𝓵 𝓶𝓸𝓷𝓪𝓻𝓬𝓱 14® ✡️ :
I don pass that stage bro
I even gathered my courage to confess to this girl but she rejected
since then I don't even look at girls twice
2026-11-03 22:14:46
2
DAOR@1 :
i swr u vome be like say u know wetin dey sup
2026-11-03 21:13:21
2
ꀘꂦꀭꂦ ꌗꂦꌃꂦ꒒ꂦꌗꀘꌩ 🇬🇭🇬🇭🇬🇭 :
I dey k1ll my affection sef man make my heart no come disturb me with love 😂🤣
2026-11-04 04:27:17
0
OP᭄★ALEX༒FF@ :
Who na still dey there? Me I done pass there ooo stage way I dey we nor dey love for this side even our wife na like we go like her he nor go pass so
2026-11-03 21:16:51
1
IBraHIm🌚🪖 :
sheybi Una don get past relationship me wey neva date for my life nko 😂
2026-11-04 04:29:59
0
Ekos 🍀 :
Omo we many oh
2026-11-04 04:30:41
0
ARCHIVER..😈 :
We dey together 😂
2026-11-04 03:52:36
0
BiG Funzy :
Make I no get there oooo
2026-11-04 03:49:40
0
David Desmond :
😒 i swear bro u know lie
2026-11-04 03:49:15
0
WANDE :
I dey with you no worry
I dun dey ghost this girl 2 weeks now and it hurts because I promised myself I don't want to do this to her but my brain just can't help it
2026-11-04 04:21:37
0
Estee💙💙/ UCG creator :
am just like that I think sth is wrong with me
2026-11-03 19:16:50
1
To see more videos from user @rose_said_what, please go to the Tikwm
homepage.