@ucheagain: Oya, I don bring new Challenge. Your babe honks while you are driving 🤣🤣. I hate honking while driving. #ucheofabuja #uchelifestyle #ucheagain #couplechallengr #cardrivechallenge
𝑼𝑪𝑯𝑬
Region: NG
Tuesday 03 November 2026 20:55:37 GMT
Music
Download
Comments
Famous :
Omo relationship people una Dey carry am enter road ? Make nobody kill me ooo see big
2026-11-04 06:07:33
9816
corporate Teko💕 :
Na why I Dey run cross road
2026-11-04 07:43:47
2925
Ɗfw⚡melaninMuse🤎 :
Omoh e go pain me if na relationship people later kpai me ooooooooo
2026-11-04 13:12:35
1804
Goodness Sambo :
Na why I no dey run cross road… carry on
2026-11-05 17:28:38
1
Sandy💠cheche :
If anybody do me hit and run, my spirit go hunt una oooo.
2026-11-04 16:09:22
317
DE'BLENCE 👗👗 :
Relationship people should have a separate route
2026-11-04 09:39:12
995
Nwankwo_OG_22 :
abii 🤔 we single people make we run comot for TikTok for una??🥺🥺😭
2026-11-05 19:45:51
1
✦ Virtue Forex ✦ :
Na why I dey always look road b4 I cross
2026-11-04 07:30:55
527
S~💐💕 :
every time love Una Dey think of judgment day so ??😏
2026-11-04 13:40:49
181
Dekunle ✨ :
Next time try dey put caution ⚠️at the back of your car to indicate that couple driving eh. T for thanks 😂
2026-11-04 14:31:08
242
Cynthia :
dear singles make sure you look left, right, left, right before crossing the road
2026-11-04 14:38:59
37
Mamako♈️❤️ :
Na why I Dey run cross road 😂 you can never tell what two lovers are doing while driving 😂😂
2026-11-04 12:57:09
93
Judiee👑🤍 :
You guys are not even doing the love thing well 😒😭😂
2026-11-04 11:21:31
1
nwata_ana_ayo_eze1 :
Car Dey nah babe to recreate ahm with remain 🤧🤧🤧
2026-11-04 22:26:51
6
All Alone 😔💔😩 :
This why I run seriously if I'm crossing the road 😭🛣️😭😭😩😩😩😩😂😂😂😂😂
2026-11-05 19:17:23
3
️ . :
This is wrong 😏
2026-11-04 08:51:02
2
sommy🥰🥰🥰 :
Make you and your babe no kill me as I dey cross road oooo
2026-11-04 12:48:12
8
Baeary Cla :
no be una fault
2026-11-04 11:11:05
2
Marvel Zee :
the challenge no too much for Toyota?
2026-11-04 12:22:35
794
Je’rene💕 :
I dey cross road oo relationship ppl 😒🙂↔️
2026-11-04 11:46:41
37
@Everest Anthony frank :
welcome to Nigeria, where we buy weekly data everyday
2026-11-04 12:38:01
195
DianaBhanle :
You see! Nah why I no mind packing my shoes for head if I wan cross road
2026-11-04 06:46:56
40
adah😘💞 :
I wan cross road ooo 🙄😒
2026-11-04 12:31:43
71
Mr Frank 🎲 :
I no cross again 😂😂
2026-11-04 07:08:24
5
Ms T🌸 :
Make nobody kill me o 😂
2026-11-04 08:39:35
7
To see more videos from user @ucheagain, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.