@ultimatekombo2: Barcelona 3-0 Aston Villa Another Small Team another Victory, there is nothing to celebrate we move to the next #raphinha #yamal #PremierLeague #ucl #laliga
Greatest comeback ever in the champions league ✌️❤️give us psg now
2026-11-03 22:15:27
1561
IRRELEVANT SKI🧌 :
Villarreal wey dey top 4 in Laliga dey chop 6-0 guyyyyy😂
2026-11-03 22:35:53
36
lamidesamuel :
Give me Barca I Wan Taste That High Line 😂😂😂
2026-11-03 22:15:57
361
Mr_dragneel :
give me hamburger or I retire 😭✌️
2026-11-03 22:56:33
242
𝔻𝕒𝕧𝕚𝕤𝕙 𝔽𝕠𝕣𝕥𝕦𝕟𝕖🧃 :
You no seee Watin psg use your Villarreal
2026-11-03 22:16:58
485
𝓜𝓔𝓛𝓛𝓨🧃 :
Olise vs Atletico Madrid
No goal
No Assist
No impact
No Union Berlin
No problem
Give me Magdeburg or I retire 😭😭
2026-11-03 22:29:05
170
Sti lil :
Nobody is talking about F. Lopez😳😳
2026-11-03 22:20:48
306
GTM aroh~fx👣 :
Na the 2nd times Roma Dey do this shit for ucl 😒
2026-11-03 22:16:50
643
Peace Man 🦅 :
I trust you for this banter stuff guy 😂😂
2026-11-03 22:18:19
156
丹尼尔·DC 🥷🪖💯 :
League 1 is sha better than laliga currently
see wetin PSG do Villarreal today 😹😹💔
2026-11-03 23:40:20
0
E m m a n u e l 🌪️🍃🪄 :
roma don collect come back from two brothers
2026-11-03 22:15:51
507
Deji :
Man U carry World Cup ?
2026-11-03 22:15:13
257
Mayhem :
Egbon play Brighton. Dem go teach you proper football
2026-11-03 22:28:55
10
IVD :
@KOMBO make Aston Vila cath Eche, Villarreal, Sevilla, Alave na then you go know whether them sabi or not.... Barcelona won 4:1 against Galatasaray and this Aston villa won 6:0 against Fenerbahce... abi e no happened? so what's your point
2026-11-03 23:18:39
0
DÅÑÑŸ ØF TÃXĂTÎŐŇ :
See English team 😂
2026-11-03 22:32:22
1
Prince Alexano😎😈👻 :
Nah when you play dem for home you go understand 😂
2026-11-03 22:26:36
5
okoyestarboy1 :
We dy wait for Barca
2026-11-03 22:26:48
1
Joshmoney 🇩🇪🇩🇪 :
Waiting for Aston villa to win Barca is like waiting for for Man U to win two games in a row [Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-03 22:26:47
1
Jusŧ_kamsi♤ :
I like as nobody go compare olise to yamal today 😂😂
2026-11-03 22:23:41
164
Paulinho Jr.✝️✊🏾 :
the only thing to be celebrated is a Champions league clean sheet
e don tey since my eye see am
2026-11-03 22:16:02
171
KhristieLP :
same team Brighton beat 5-0 na you dey celebrate 3-0 win for camp nou like this 😂 Barcelona na really local champions 😂
2026-11-03 22:18:22
7
ÇÀŔÄƊÏŇÊ :
weytin roma do e good
2026-11-03 22:21:15
67
Green lantern :
Nah this one una con dey play for Laliga
2026-11-03 22:29:37
73
Big Josh :
Give Man U psg and Bayern combine
2026-11-03 22:18:05
137
To see more videos from user @ultimatekombo2, please go to the Tikwm
homepage.