He should also enjoy the moment with me too ๐คญ๐คญ cause m a professional liar
2026-11-04 09:40:59
235
๐ฆ Big_kelvdaddyo๐ฆ :
mak dem still dey fear men ooh
2026-11-04 21:31:30
0
Lily ๐ฆ :
The only truth for my mouth na good morning ๐ญ
2026-11-04 16:42:15
42
แฆ๐ :
If any guy think he sabi lie ๐๐๐ he go meet me there ๐ I go manipulate him still we break up and he will still think he is at fault ๐ ๐ Shey bi una think say una craze ni
2026-11-04 16:17:09
12
AGU NWANYI :
no be lie
2026-11-04 21:52:56
0
Guinea fowl in Ekosodin :
Man go lie finish, come forget ๐๐๐, when you remind am, he go Dey vex ๐๐
2026-11-04 10:50:29
50
๐๐ผ. ๐๐ฎ๐ต๐ฎ๐ท ๐๐ฅ :
Na me con get truth for mouth ?
2026-11-04 15:52:41
11
THRIFT VENDOR IN DELTA :
Enjoyment mama lol
2026-11-04 17:55:43
0
Porsh thrift Ayobo Lagos๐น :
We go dey lie for each other
2026-11-04 14:43:01
7
Folakemi๐งธ๐๐ :
The Werey talk say I Dey lie ๐but na him be oga ๐
2026-11-04 10:53:31
11
ANU๐ธ :
Thank youโฆGod bless you
2026-11-04 20:04:53
1
แฅซแญก๐ธ๐๐ถ๐๐๐๐๐ถแฅซแญก :
One single truth no Dey my mouth๐ญ๐ญ
2026-11-04 11:03:35
6
Rose ๐๐๐๐๐ :
And enjoy Dey money too
2026-11-04 09:14:55
11
TEMITAYO๐ ๐ธ :
He think say he sabi lie pass me
2026-11-04 10:24:21
6
onyin๐ฏ โช :
Guess what guys I failed myself big time ๐..it hurts so bad โฆ I just pray to God everyday to heal me ..carrying his child and caught him cheating ..๐
2026-11-04 14:45:34
5
Kimmy04 :
I sabi lie die I go manipulate you and gaslight you at the same time ๐๐๐I go still pretend
2026-11-04 20:40:52
0
dorcas 05 :
I go just Dey do okay to everything
2026-11-04 18:10:01
3
Stephanie Oma๐๐ฅฐ :
He should enjoy the moment with me too ๐๐๐ because the only truth wey Dey my mouth nah good morning ๐
2026-11-04 19:35:34
0
Chrisbella_bags_ibadan||zhybag :
One truth no dey my mouth
2026-11-04 15:10:14
4
๐ง๐ฉท๐ฟ ุงููุญูููู ูุฉ :
I just commot for him side today he streak me another girl today too๐dey tell me say he no know how he take happen ๐๐
2026-11-04 17:32:35
1
Adannaya :
They can love you and 10 others
2026-11-04 14:09:50
2
To see more videos from user @just_mecho, please go to the Tikwm
homepage.