That wood part wan kpai me 😂😂😂 God bless you this joke heal my heart cus I don go inec 2 weeks now I no see my PVC omo my 12 years in life don ruin all I can think of now is if I die all this things go end ahbi omo it’s so sad I don’t even know what is happening to us omo
2026-11-04 11:14:14
24
young chief(legend) :
Funny but truth 😏😏😏
. Nigeria must move forward
2026-11-04 13:08:20
20
oziii_oma (RN) :
He has a whole lot of expectations on him, he should win abeg
2026-11-04 15:43:38
2
☠️฿ɆⱤ₮łɆ_₦Ø₮_ɆⱤɄ฿ɆɄ₴☠️ :
The speed I use come find part 2 eehhhh Omorr guy abeg na part 3 I Dey wait
2026-11-04 16:12:02
1
Danielash zany :
Omh see as I rush come to watch part 2 [Tears of joy]
Bro Nigeria go better with Peter Obi 👌❤
2026-11-04 15:11:27
4
𝙄𝙖𝙢 𝙆𝙞𝙣𝙜 👑 :
omo part 2 no find me
nah me find 2 by force
2026-11-04 15:06:16
3
CHISOM💖 :
part2 no find me......
nah me find part 2 go
2026-11-04 15:21:20
3
Prime⚡ :
part two found me😁
2026-11-04 16:24:00
0
KENNETH IBB :
430!!!
No wonder Nigeria is hot. they came back with El-nino🤣
2026-11-04 12:00:32
21
Derick.D.Dragon :
them fit no reach 4 wey go go that submit sef
2026-11-04 14:16:39
6
Pascal Spike Okoli :
Nigeria will be OK.... 🤣🤣🤣🤣
2026-11-04 14:18:15
9
newcrown :
part 3 da?
2026-11-04 16:07:25
0
FEGGEBOY :
toke don collect stray bullet, ike ezu ike
2026-11-04 14:12:41
2
valgadgets001 :
If I no watch this part two I for sick 😂
2026-11-04 15:36:30
0
Ruby Choco🥰 :
them go trek😂😂
2026-11-04 15:42:41
0
MDK :
Omo 😂
2026-11-04 16:11:47
0
richiie_101 :
Na wetin dey fear all these politicians be this. They know Peter Obi won't tolerate nonsense.
2026-11-04 13:17:27
10
OLIVE GLOBAL 👑 :
Na why they wan die
2026-11-04 15:31:07
0
SAM.UG247 :
😂
2026-11-04 14:27:16
1
jr_fx :
😂
2026-11-04 14:17:36
1
ozubulu second son :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-11-04 15:28:34
0
To see more videos from user @phronesisdcomedian, please go to the Tikwm
homepage.