@samad56875: @SAMAD🪐

SAMAD🪐
SAMAD🪐
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 04 November 2026 09:02:53 GMT
112601
25121
152
3812

Music

Download

Comments

everbless_dgaf
🧨everblessDGAF🚀 :
The guy tell me say na plumber e Dey do 😂😂😂
2026-11-05 08:42:28
75
chaseweybrutal
chaseweybrutal :
Na Igbo dem buy for me
2026-11-04 16:53:32
569
destinyhategirls__
🪐. :
But no bi now everywhere don good
2026-11-05 01:54:30
36
observer.gadgets
Observer Gadgets :
Dem say make i buy number , make I just Dey text random number 😂, nah once I face my gadget business , e joor e wa ra phone ooo 🤲🙏
2026-11-05 22:07:00
0
barryjhay01
Barryjhay01 :
Dem talk say Ino fit do ham say nah stress work
2026-11-05 08:47:23
53
kristen.brannen
Kristen Brannen :
Even me self no believe the kind hand wey Dey meet me this period i no see money take collect power bank today😞🤦
2026-11-05 21:26:31
1
veirat.hategirls
HEARTLESS 🚀💔😈 :
them no yenk you reach me [Innocent] and them still dey yenk me🥲
2026-11-04 17:24:37
34
dfw_larry001
𝑯𝒐𝒏~𝑩𝒂𝒃𝒂𝒋𝒊𝒅𝒆 :
dem say I no get strong juju
2026-11-04 23:10:57
48
wanted_segzy
LASHES•NAILS•MAKEUP•IN•IBADAN :
Make I put am for here my self😹😭
2026-11-05 14:02:52
13
caption433
✦𝓒𝓐𝓟𝓣𝓘𝓞𝓝 ✦🤾🏿 :
Na so so Scottish dem pack give me 😭😂
2026-11-04 22:07:09
7
big_savege
ŚHĂĎŘÃÇĶ🛍️🚀 :
Dem tell me say na Hand Work 😭
2026-11-04 15:46:39
71
agogolil
      ️ :
Na so them give me celeb wey don die so many years ago guy 😂🤦🏻‍♂️
2026-11-04 18:53:32
8
micky0012638
Micky💫♑️🐐 :
nah why you self dey do same abi 😂
2026-11-05 08:40:53
0
akanni0615
AKANNi🤍✨🌈 :
Omo them say make I find bank come
2026-11-05 10:50:06
1
emmaculate147
Emma-Čulate♉️ :
Them really Yenk me big time ooo😂 But I thank god say road to success no Dey anybody papa compound 😁😂😂
2026-11-05 09:56:34
7
lekzide01
️ :
Omoh I deh beg Whetin no good but I never see 😞
2026-11-04 16:30:40
5
peter..1011
Πέτρος :
pick me boss 🙏
2026-11-05 15:31:48
0
reakash01
🥀🥀REA😎KASH 💵 :
Bro my eyes Dey see 🤧💔
2026-11-04 09:46:48
61
bigblesse
BLESSED🚀 :
Carry your bike commot for that side, car wan pack there Na once water commot for my eye guy😭
2026-11-05 00:52:22
17
henrymoore940
Henry🥷❤️😖 :
U self yenk us 😁
2026-11-04 14:50:45
9
thesilentchase
￴ :
Omor the way them yenk me ehh 🫩
2026-11-04 19:40:30
9
just.dera042
DHERA🍀✌️ :
Sem yenk you but help me brr
2026-11-04 12:59:41
8
donsec0
Sydney🪾 :
Omo make una still put me on joor baami
2026-11-04 12:47:37
6
ovapsych
👁️⃤ :
💔😭
2026-11-05 02:31:28
3
davisparker19
𝓟a𝓻k𝓮r𝓵𝓮𝓮_DGAF🚀🐍 :
Walai
2026-11-05 00:32:38
3
To see more videos from user @samad56875, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About