@samba_de_comic: FAMILY VS NATIONAL WOR 😡😡😡 ::::: @mozkoh_ LAKAKA AND HIM PAPA WITH HIM BROTHER @murphysoso_ WAN RUN ENTER NATIONAL OH ALL BECAUSE OF @ZEROGRAVITY WEY @DJCONSEQUENCE AND @eniolatizzle DEY HOST AND @ZAVORAEVENTS, @EUPHORIA NIGHT ENTERTAINMENT DEY PCKAGE FOR BENIN ON THE 6th of January 2027, FOR PLOT 477A,GODWIN ABBEY ROAD, DEM WAN START WETIN DEM NOR GO FIT FINISH…NO YAWA.THE BATO LINE IS DRAWN ..E GET Y #zerogravity #benincity #djconsequence #eniolatizzle #party

samba_de_comic
samba_de_comic
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 04 November 2026 10:19:52 GMT
113930
12352
188
275

Music

Download

Comments

vanbuchiexchange
Vanbuchi exchange🇳🇬🇺🇲🇮🇪 :
Number 3 man see as you gentle for here 😂😂😂
2026-11-04 10:28:42
92
scottudusegbe
Scott udusegbe :
We like to see porcupine again, make him get well soon
2026-11-04 12:48:48
14
blaqfoot
Blaqfoot :
Papa say “I go use konk, your head go swell up ooo”
2026-11-04 12:38:27
31
efewealth5
EFE WEALTH :
Your head go swell up oo 😂😂😂
2026-11-04 17:51:38
4
jfsafhjh
OROBOSA :
ur head go swell up oh😂😂😂
2026-11-04 11:09:33
22
mr.vick65
Mr vick :
The end makes me can't stop laughing.
2026-11-04 21:56:46
0
chukwudi6705
Chukwudi :
then complete for you
2026-11-04 21:54:13
0
victorbonnke
VICTOR BONNKE :
na rugged material ooo
2026-11-04 22:01:39
0
mr.pluto.shedo.btc1
Mr Pluto SheDo BTC👹👹👹👹👹 :
Samba you dy see ur match😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-11-04 21:29:11
0
my973128
Yaghzzy M.Y🥷 :
“That thing wey we renounce from na dem start am”😂😂😂😂 burst my head Lol😂
2026-11-04 13:13:58
14
md_goodvibes
MD Goodvibes :
I first think say na national tie wrapa 🤣
2026-11-04 11:24:18
9
hammertothecro392
Hammer to the cross :
Where number 3 man take de hear does him song
2026-11-04 11:43:50
7
baby.doyal
SparkyDoyal :
I like that question, how you take dey 😏😅😅😂
2026-11-04 21:08:49
4
muslim_____93
PABLO🥰💥 :
Your head go swell up oo 😂
2026-11-04 12:03:40
63
godwinmero
Godwin Mero :
Which type of combination be this na 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-11-04 13:55:14
5
hotcrush01
H—T—C 🔥 :
Werey setting lol 😅😅
2026-11-04 20:12:26
0
oc_robinson
Robinson :
Hahahahah! Samba done enter one chance oooo!
2026-11-04 11:19:25
1
erigga_btc
Erigga :
Your head go swell up oo 😂
2026-11-04 22:01:47
0
rlbaggio
rlbaggio :
War War.
2026-11-04 17:11:18
2
baron.cabin
Baron CaBin :
Your head go swell up ooo 😂 the tone 😂😂
2026-11-04 19:06:21
1
king.jiko442
KING JIKO🪖 :
my Nigeria 🇳🇬 people 💯
2026-11-04 17:55:28
2
dhewalker1
DheWalker🦉 :
Na rugged material oh😂😂😂
2026-11-04 12:36:04
2
billins.nation
1 Billins $ Nation :
u wan used konk 😂😂
2026-11-04 11:20:01
0
biggest_98635
biggest :
😅😂🤣 this particular skit mad die 😅
2026-11-04 15:21:16
1
chun_li07
CHUN_LI🉐✝️ :
Wetin dae sup number 3 man na why e calm😂💔
2026-11-04 11:02:14
2
To see more videos from user @samba_de_comic, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About