@ariyomosestv: #news #caterefe #peller

AriyomosesTv
AriyomosesTv
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 04 November 2026 12:42:14 GMT
27722
1170
113
28

Music

Download

Comments

crown.p.g
💐GOD’SWiLL🖤 :
for the first time DEEONE talk sense
2026-11-04 15:47:21
0
ex.rina444
Ex Rina :
VDM handle Blord who be Certerefe 😂
2026-11-04 15:44:50
1
dirich45
🥶 :
lol Dee one don push cater enter problem 😂😂😂😂
2026-11-04 15:39:37
0
musa_the_great1
John Musa :
Anything wey make dee one advice someone in favour of VDM omo fear that thing oo😂😂
2026-11-04 14:38:56
47
14avril04
14 April♈👑🖤🌹 :
Ahh Deeone advise Carter keh, issokay
2026-11-04 15:44:42
0
rafavour1
rafavour1 :
VDM silent on this very Carter Efe is scaring 😅😅😅
2026-11-04 14:35:41
31
user7871761195568
Ritalonly :
social media no dey forget ooo I just pray nothing happen to VDM mama from now till ten yrs
2026-11-04 13:54:11
33
kvngemmycashy042
EmmyCashy🫥😮‍💨🧏CR7Dgoat :
Em go do Christmas’s for there make una no worry m
2026-11-04 15:43:55
0
onuel001
Onuelballz :
wetin make De One dey advise carterefe over vdm matter shock me
2026-11-04 14:11:46
15
emeka57
King Ben :
his not aware 🤣🤣🤣 that time Davido go they busy
2026-11-04 14:46:37
7
reefpanda1
SUBSEA ENGINEER🐼 :
vdm dey silent, maybe him dey cook big pot
2026-11-04 15:49:07
1
dgreat4449
D'Great :
omo this advice go far oooooo.
2026-11-04 14:06:01
14
amid_nyx
𝔄𝔪𝔦 𝔡’𝔒𝔯🧟‍♂️🦅 :
This advice go be like joke 😂
2026-11-04 14:46:39
6
lordragnar419
LordRagnar217 :
Omor dis one way (D1) open up hmm
2026-11-04 13:48:01
14
onaotajames
TikTok clips :
the go remove am 2 mins🤣🤣🤣
2026-11-04 13:40:56
13
uncle.p3991
Patrick Dave :
When VDM dey insult people mama why Una no jail am
2026-11-04 15:14:07
0
dmagnet1010
💲🏖️ :
But very dark man is not a name. The case is too simple to win 😂 bring it for me
2026-11-04 14:47:59
0
jakarta9779
Jakarta :
God bless you bro for telling him they truth
2026-11-04 13:45:25
5
the8thsons
8thSons :
Carter is going!!!!
2026-11-04 14:39:52
6
dmagnet1010
💲🏖️ :
Even in court, vdm will not identify his name as vdm, so na small challenge bro
2026-11-04 14:50:37
0
salamibabatunde40
Salami Babatunde :
Back up dey brother
2026-11-04 15:30:09
0
amid_nyx
𝔄𝔪𝔦 𝔡’𝔒𝔯🧟‍♂️🦅 :
Even deeone wey be vdm biggest hater dey advice you, Omo e don be for Carter
2026-11-04 15:12:09
4
lukmanusman36
Ola's Global Autos Limited :
For what nothing de happen
2026-11-04 14:01:33
4
wendy11895
wendy :
naso dem shock Blord during Easter, Carter own dey come for Christmas
2026-11-04 15:23:19
2
shaqbrook
@ ♋ :
I'm smelling it my brother
2026-11-04 14:08:56
5
To see more videos from user @ariyomosestv, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About