how condemn phone, we are buying it in a good price😭 take reach benin i think say na only Lagos e dey 😭😂
2026-11-04 13:45:26
268
shula shumi❤ :
And e go shock you say dem go price ur phone 1k 🥺 say na condemn 🤣 just try dem one day off ur phone tell dem say e spoil 😁😅
2026-11-04 17:04:48
0
blizzix :
even for Lagos oooo
2026-11-04 13:17:14
312
言JDEEN╬⊰🥏 :
Na nation wide guy😭😹
2026-11-04 13:19:54
218
D💞A💞I💞S💞Y :
i think say na only for Abuja ooo 😂
2026-11-04 13:31:59
118
Nene Ruthero :
come warri 😂
2026-11-04 17:35:32
0
༒༄BÌG•ẼŁØÑ༄༒🤫 :
Even for Anambra oo
2026-11-04 14:07:21
0
chioma45 :
I think sey nah for only lagos oo😂😂😂😂
2026-11-04 13:42:21
31
Abba's Fav ✝️ :
omorr this thing Nah world wide oo🤣
2026-11-04 13:49:15
42
JESSY💞🦋 :
It will look like u want to go nd kill them but u can’t fit nii🤣🤣🤣🤣
2026-11-04 13:19:47
50
Patrick Tina :
the other ...oya register Ur SIM card o aunty register Ur SIM card o... especially if Ur house is close to busy places...dem go place from morning till 6pm 🤣
2026-11-04 15:19:58
19
Batman's Girl :
Come to portharcourt fes
2026-11-04 13:22:30
27
cloud gaming 11 :
Omo Dem full warri
2026-11-04 14:21:08
1
Ella Praise :
Dey are everywhere
even for abuja here
2026-11-04 14:01:53
12
🤷 :
lagos can relate
2026-11-04 13:35:02
7
lorii💕💕 :
guyyyyyyy.. I vex one day go shout for the ice cream guy.. the guy dey my gate for like 30min... nor be say e dey sell o[Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-04 14:56:31
5
Bella🦋🦋 :
Everywhere not only Benin Lagos too
2026-11-04 13:21:41
13
𝖕𝖗𝖊𝖙𝖙𝖞 𝖆𝖘𝖋 🫧🥹 :
we wan crase for Abk
2026-11-04 16:10:55
1
scorpionuella :
Ajeh then shoe maker go pass join 😂😂 students too go pass with there noise 😂 na e I take they know say 1,2,3&4 O’clock don reach😂😂😂
2026-11-04 13:41:04
10
thiqah13 :
Lagos own worst
2026-11-04 13:35:10
8
Nicole Tomzool :
🥰🥰I need an African friend
2026-11-04 17:28:16
0
cha🖤se :
How condemn computer take reach Benin? No be only Lagos e dey?
2026-11-04 15:10:29
0
🫧𝗚𝗘𝗟𝗟𝗬 🫧 :
na Abuja own worst pass
2026-11-04 15:59:18
0
💎Debbie Gold🌈🌈🦅 :
Lagos state ooo
2026-11-04 16:12:36
3
ESI :
very related like die 🤣🤣🤣
2026-11-04 13:51:49
1
To see more videos from user @stillvillagepeople, please go to the Tikwm
homepage.