the only way I share my toe nails for uh to see is through voice message cos TikTok fit delete the pic of my toe nails instantly
2026-11-06 18:03:41
0
Tb black :
na lie
my toe nails dey attractive ohh
2026-11-05 18:57:38
0
Chat💬Niger🇳🇬🦍 :
I play RB
2026-11-05 21:59:39
5
Bigmarshall10 :
My toes nail don comot, I don even loose count
2026-11-06 17:16:35
0
KATMAN :
am attacked
2026-11-06 16:06:35
0
Kaka( jnr) :
I’m just passing 🚶🏽♂️😅
2026-11-05 23:51:01
1
Mr. Ken :
no be every one o
2026-11-05 07:56:10
12
11 ⚽️✝️🤝 :
My own Fyn ooh 😂 I Dey play ball well well kwa
2026-11-05 19:34:44
2
Herbi :
100% true 🤣🤣
2026-11-06 19:04:11
0
MACO INDUSTRIAL ENTERPRISE 🚾⛽ :
omo
2026-11-05 17:49:33
1
Oche👑👑 :
I swear ooooooo
2026-11-05 03:42:55
0
📊lsrael FX📊📈📉 :
is not everybody
2026-11-05 11:01:24
3
Jessy:D :
That’s me 🤣😂
2026-11-06 19:14:07
0
EJ7✝️ :
not all oooh, I dey maintain my own even as shi shi no dey my acct health is wealth too
2026-11-05 14:05:54
0
Daniel David :
she done catch me ooo 😭😭
2026-11-05 13:56:14
2
SY🤴🏾 :
It depends on the footballer sha.. If na guy wey like to dey shoot anyhow... Na dem
2026-11-05 18:35:17
0
Lamar Jr101 :
A no support u for this one yaa💔😂😂😂🙌🏾 my own dey good
2026-11-05 23:51:12
1
Abusadieekq🥷 :
Na dis cos am
2026-11-05 15:30:28
0
highestpaid Diamond :
I nr join that setting abeg my toes nails sharp
2026-11-05 14:52:56
0
DΛNIΣL :
My normal size is 42, since I started using size 43 with thick grip socks my toes have been perfectly fine.... no more breaking toes... POV: wearing cut hose is not just for fashion for most players... 💯💯
2026-11-05 09:00:32
2
ike :
I play football buh mine is really nice
2026-11-05 12:17:18
0
MÌLLÍ❤️🩹🦅 :
2026-11-05 13:01:34
0
SANCHEZ💀 :
Omo
2026-11-05 13:26:06
0
To see more videos from user @kellyfortheballers, please go to the Tikwm
homepage.