the day my own mother told me i was the enemy of my brother progress
2026-11-04 23:55:20
0
_efe_4pf :
Omoh Wetin I here this night make me cry 😢 I swear 🥹😪💔
2026-11-04 18:22:55
118
ℙ𝕣𝕚𝕞𝕖💙 :
Solo must pay.....nah certain
2026-11-04 23:36:43
0
Godstime 🚀❤️ :
My daddy ask me say apart from this phone watin you get again 🥀
2026-11-04 20:00:22
53
evil_rhaize :
I pray I never turn like this if I first my skis guide.
2026-11-04 21:18:26
18
UNPAID🎱 :
wetin man do man
2026-11-04 23:52:32
0
𝔇𝔬𝔯𝔞 🖤 :
Nor be everybody guide but create respect for yourself
2026-11-04 21:53:20
1
❤️🥺 :
omo cut am off na this one no be fam again o person way fit tell yu for your dm uu they call am fam Omo 💔😭 no reason am your own they come he go still come yr dm come tell yu congrat with that he mouth way he still take laugh yu okay when there is life there is hope no panic 😩
2026-11-04 17:13:58
27
PERRY NEED COIN 🪙🛍 :
no still forget say life no be nollywood
2026-11-04 22:57:35
3
Jon Hamm :
Texting yourself 😅😂
2026-11-04 20:53:08
11
GENERAL🇿🇦🇬🇧 :
Omo he go far oo🤧
2026-11-04 23:48:06
0
lil vicky 🥹🍒 :
na waiting man do man dey make man get sence 😔💔
2026-11-04 21:05:19
5
💱 :
me wey connect hotspot for 1 week😭✌️hope still they
2026-11-04 21:33:00
6
𓆩𓆪𝙍𝙐𝙎𝙎𝙄𝘼𝙉 𝘽𝙏𝘾𓆩₿𓆪 :
no matter hw I funds reach, I nor fit ever yenk my blood
2026-11-04 21:41:25
11
MiMi LaRzY :
na so I beg my guy for sub 100mb 2023 he say he nor get but for my present he sub girl 3.5gb na so I move but now I dey my own 2bedroom flat the boy dey village with him parents
2026-11-04 21:16:06
10
ᴇʟɪʀᴀʏ ᴄᴘᴍ :
i chat my own gee after he buy car he say he no know me
I tell am who I be I say I dey find he mouth na once he block me 💔💔😔
same person wey when he no get fundz I dey sub am make he take hustle lol lifeeee 💔😔
2026-11-04 17:58:47
7
🗺️🌏YӨЦПG👽 :
No try forget brr 💔🤦
2026-11-04 21:20:24
0
:
I go just laugh off phone 😹
2026-11-04 21:16:48
4
𝐉𝐮𝐬𝐭_𝐃𝐢𝐟𝐟𝐞𝐫𝐞𝐧𝐭🚀 :
Omor this one go farr oo..You still save ei contact as Day 1🥺
2026-11-04 18:33:52
11
Gentle soul ✨️ :
tuff 😭😏
2026-11-04 21:38:54
0
ØŁÄ❤️☮️🙂 :
Na once my guy tell me say you don collect btc this year na once I unfriend him💔🥀
2026-11-04 22:23:14
0
JUSTICE GOT PAID 🇱🇷 :
Omor guy e go far street no dey dey for one person side in dey go round
2026-11-04 21:37:03
2
MK🛍️_GOT _PAID📸🧾 :
Omo e go far 💔🤦♂️
2026-11-04 19:13:56
3
.… :
Omo 💔😭 and you go don help am in different ways ooo 😭
2026-11-04 19:03:37
2
M:)…💞🥹😩 :
Omo e go far oh 😒💔
2026-11-04 15:33:35
2
To see more videos from user @06alm, please go to the Tikwm
homepage.