Na me go open all the doors wey them close for my papa.🫀🤍
2026-11-04 17:36:51
1146
⊶ :
I swear and I'm just 17 ooo I don dey craze 😭💔
2026-11-05 09:19:32
228
wyenom :
At this point I throw salute for am
2026-11-04 20:27:06
341
Georgeii :
money no be everything, you don't need millions to be a good man and father.
2026-11-05 19:36:49
12
ඏ😈 L̶o̶n̶e̶l̶y̶ ̶t̶h̶u̶g̶🥷 :
he no lazy but he for no just born me 😔
2026-11-05 20:02:11
5
bladecutz_78 :
That man carry him cross even when him wife leave am with two pikin
2026-11-05 21:00:44
8
Dey play :
That man give everything ooo I can’t lie only God fit reward him 🥺
2026-11-05 22:22:12
0
🫧 :
I don Dey hustle since 14 and e still never pay 💰
2026-11-05 22:04:28
0
BIG_NAS⚠️🧍🏻 :
At all the man nah real hustler
2026-11-05 06:16:27
73
𝗜𝗡𝗩𝗘𝗦𝗧𝗢𝗥 𝕯𝕰𝕰𝕹🧌☃️ :
No body Dey talk about rhe phone ooo
2026-11-05 22:27:00
0
Sarxkid 24 :
Man and trying to escape poverty 🫰🏼
2026-11-05 10:28:31
15
Lolade💖💝 :
i can't appreciate him now because he's late now 😥😥
2026-11-05 14:20:34
17
🪫𝕲𝖔𝖙𝕻𝖆𝖎𝖉🪫 :
He nor lazy but why he go Dey use watin him Dey pass true come Dey suffer and spoil my own life Omor I nor gree for that one oh😡
2026-11-05 21:46:45
0
LonelyThug🥷🌴 :
My mom the strongest woman I’ve ever seen mehnn…she played both roles and still gave me a good life❤️
2026-11-05 05:57:32
89
Ariwurld 💰 :
Never thought that way😌!!
2026-11-05 21:59:57
0
GodSaveMe :
I love my dad
2026-11-05 18:38:54
0
🖤🍀 :
this is actually wrong.
life has become harder compared to their time.
my Dad is a successful man, btw
2026-11-05 10:45:21
18
henry.dwo :
Ac Milan don spoil my generational wealth
2026-11-05 20:14:01
1
𝑵𝒂𝒓𝒄𝒊𝒔𝒔𝒊𝒔𝒕 :
I nor even Dey vex for my old man again 💔
2026-11-04 17:25:59
26
OLA 💔👀 :
I understand now
buh e no try ooo☹️🚷
2026-11-05 03:51:07
21
Biggest Khalid :
If it was easy, everyone would have do it, regard your popsy❤️
2026-11-04 21:54:41
9
EthelRumBackupAcc :
He no lazy but more opportunities Dey now more than before as technology and science dey move forward
2026-11-05 07:26:10
7
Øgbon😎 :
Not until I send my brother 20k for food money and my little text me for 80k say she want buy schl for sch of Norse… I con Dey wonder say nah lie… and I want my papa to believe me that time
2026-11-05 09:37:18
6
Gold☠ :
My papa even try he guide house still have cars join con marry 3 wifes
2026-11-05 10:42:44
5
✨IFA YALE 💥 :
I swear big brother 🥺🥺
2026-11-04 21:30:18
5
To see more videos from user @yhemoleehive, please go to the Tikwm
homepage.