I'm not doing it because I don't want to
I just can't
2026-11-04 22:11:04
21
Bullionvan :
How Una dey carry talk to woman for road?
2026-11-04 18:39:34
36
Big_Investor :
Bro I’m a living testimony.. idk how to do that..😅
2026-11-04 22:29:45
0
killbox :
more ehh I go far oo
2026-11-05 03:25:47
0
أَوَّل☪️🛐 :
never in my life some of my friends sef think say I be gay 🤣🤣🤣
2026-11-04 22:01:40
5
sxmsn :
wetin be the song name?😭🔥
2026-11-04 18:53:30
9
Mulla Got Paid🫥👾 :
Dem Dey always say I get pride 😂
2026-11-05 02:36:36
1
Still on😇 the grind🇺🇸 :
You no fit see me for that kind settings🙂↔️🚀
2026-11-04 23:59:29
2
Dark world :
Na so my Mama train me honestly, talking to ladies is like a work. Na why I dey always mind my business, feelings is real But I learned how to control mind a long time ago💆
2026-11-05 01:37:55
0
₵Ⱨ₳ⱤⱠłɆ฿ØɎ :
pride wan wound me
2026-11-04 22:32:01
3
@ṣlìm Shãwɗƴ💦✨ :
So na where una de collect the no.
2026-11-04 22:40:53
1
REU BEN 🚿📿 :
just this girl fine oo
I go face my front 😁
2026-11-04 23:13:21
0
…JASPER👨🏻🦯🙂🤍 :
I thought I was the only one oo😂😂
2026-11-04 19:22:07
4
xqrrqxx :
almost fell for it today but damn she’s pretty
2026-11-04 20:36:28
2
LIL SOFT 💔🚀 :
I see who repost I burst laugh 😂
2026-11-05 00:17:30
1
✡︎ 𐕣 :
Rejection has nothing on me gng…I love being nice to ladies while I speak with them 🥀
2026-11-04 22:22:09
1
⫷ ĐΔƗ ŘΔƗĐĐ ⫸ :
i just dey wonder how my niggas dey follow dem talk, me no fit 😂
2026-11-04 22:37:00
1
KELVIN 🥹🥰😈 :
Which mouth I won take ask the day I won try am I say hi how you doing ma 😂 na once I go back inside car the girl self surprise cus watin I won go talk ? But I be king for phone convo sha 😂
2026-11-04 22:43:56
1
MUKTAR°°° :
Lmao on my life I never try am. I no even sabi do am
2026-11-04 19:09:48
2
uzoma1st :
Omo i no fit see beauty make I no compliment am, Omo no be small thing God create for this earth 🌍🤣🤣
2026-11-04 18:23:49
2
Fanatic 🧃🛐 :
even my babe nhh my guy hp me collect her number and we don de date for like 3 to 4 months now
2026-11-04 21:07:01
0
ozigi 👽👽 :
Na only online ooo
2026-11-05 03:42:50
0
To see more videos from user @boyalone.00, please go to the Tikwm
homepage.