All the good good things way u Dey do for us ur reward na for heaven [Crown][Crown]
2026-11-05 20:55:42
2
Paul William :
Money 💰 don enter for me
2026-11-06 13:42:34
1
Flexavibez :
Biggest collaboration 🔥🔥
2026-11-05 12:32:55
1
Bspark Comedian :
Golden voice OG
2026-11-05 00:41:32
7
Sulit swank hairline :
My Wande 😍❤️
2026-11-05 02:47:44
1
Ebenezer🇹🇭 :
December wey go sweet dey start from November 🥰
2026-11-05 00:11:38
9
ronnyul32 :
Legend 🤴
2026-11-05 06:30:41
1
Obere agu :
I just dey vibe this song
2026-11-04 20:15:52
5
❥𝓒̷𝓱̷𝓲̷𝓭̷𝓮̷𝓻̷𝓪̷💋🌸 :
NOBODY BE LIKE WANDE COAL 🥹🔥❤️
2026-11-05 23:23:49
2
Tu_pearl :
I was here when u had nothing sir
2026-11-04 18:14:31
7
RayMond :
Mr Wande, Mr Ego. Eleniyan😇
2026-11-04 18:42:25
6
BiG chizzy :
Them see as e dey be
Things don better for me
Money don enter for me
Call me Mr ego
Me I don gather money [Perfect score]
2026-11-04 20:07:26
6
Dee_WUNNA💨 :
I don talk am many times before and I go talk again & again, Nobody sabi this music thing reach you my Idolo.. since the time of Ololufe I still Dey chop ur music 💯❤️🙌
2026-11-04 18:31:41
6
Xavi :
Number one any day
2026-11-04 22:47:14
5
Lyrics Pub :
❤️❤️💯
2026-11-05 08:36:42
1
Dj Winger :
🔥
2026-11-05 06:41:45
1
Wsquare double stars :
that's the great legendary himself
2026-11-04 19:26:37
3
Parley santos :
Wandechukwu Ogbonna 🔥Approved✅
2026-11-05 18:59:26
4
Annabel :
We all love wande and Phyno right😌❤️🙌🏻💯
2026-11-04 21:13:45
3
To see more videos from user @itswandecoal, please go to the Tikwm
homepage.