@hastings_ugo: Who else didn’t get the NERSI relief support?😂😂 #fyp #nigeriantiktok🇳🇬 #memestiktok #relatable #opay

Hastings👑
Hastings👑
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 04 November 2026 19:54:14 GMT
272827
58864
1637
4020

Music

Download

Comments

mims_couture
mims_couture :
I no trust unah I fit dial that number mk I automatically vote for Tinubu
2026-11-05 03:42:48
9706
ijaolaelizabeth1
Elizabeth 🥰 :
Abeg which code for momo and monie point
2026-11-05 10:56:33
0
bigbabyy101
BELLA 🦂💜🚀 :
Me I don chop 50 from monie point and 50 from momo 😫❤️
2026-11-05 07:13:28
261
eyareeee
Eyareeee🦋 :
Which one be I’m not eligible asin i no de suffer reach abi wetin😭😂
2026-11-05 04:47:26
1330
taiwoswago
𝙎𝙥𝙞𝙙𝙚𝙧-𝙈𝙖𝙣🦇 :
I think people who use thier opay for higher transactions are not eligible
2026-11-05 00:50:53
742
liciaotei
liciaotei :
They say to qualify you have to be extremely poor
2026-11-05 07:50:47
1845
sammyola019
Sammy :
all my opay, moniepoint, momo none dey eligible 😭
2026-11-05 05:36:43
475
nessathrift
nessathrift :
Until Una go just Dey randomly next three years when things are triple harder and get a debit alert with inscription “Debit for government loan given to you November 2026 “ some of Una account go Dey read minus sef
2026-11-05 05:54:34
327
oghenenyore02
Hannah ♥️ :
make una help me beg Whatsapp people make them no da send me link e no da work 😂😂😂😂
2026-11-05 11:15:23
1
bskh8431lgi
€v!L🍒🪬 :
I no de ever geh luck for free things🤧 and e de pain me
2026-11-05 05:54:46
1684
chef_swan
_swan :
opay shock me sha.
2026-11-05 11:40:45
0
thatgirlsoft
$OFT🥀🍃 :
If person they owe Opay e fit still try? Asking for a friend
2026-11-05 11:37:25
0
gigglingmug
GIGGLING MUG :
Tinubu had 50,000 for every citizen and it took years for us to know 😂😂😂😂😂
2026-11-05 05:40:42
247
emioladaniel0
BIG DANIEL 🥷 :
OPay tell me say my transaction this month sef fit feed 20 poor people 😅 dem say I no need ham 😂
2026-11-05 10:28:39
0
iampromvito
promise :
I guess because my transaction per month is always from 800k upwards but I need that 50k too free money 😭😭😭
2026-11-05 01:00:44
394
fineflower
𝐅 𝐥 𝐨 𝐰 𝐞 𝐫 ꨄ :
I no dey ever dey eligible for anything 😔
2026-11-05 01:42:42
4646
ko_si_so2
Shinydays✨ 🌸 :
After everything I did for Opay😩😂
2026-11-05 07:12:06
106
sharyor22
S H A Y O R 🍒🤩 :
Una dey abuse Tinubu una still wan collect him money 😂😂😂
2026-11-05 08:49:32
76
waleswago
🍁aleSwago🥀🌗 :
Even momo wey I Dey loyal to, omo
2026-11-05 06:53:29
52
_jackson5ive
Many Faced god 🔆 :
😎I am chosen
2026-11-05 09:40:41
27
bigb0nez._
Sir John🏀 :
So even if nah 1million nah like this i no go dey eligible?
2026-11-05 09:13:11
10
nnennalikesyouuu
𝓝𝓶𝓪ᥫ᭡🎀 :
I think this thing is batch by batch y'all should wait for the next batch or smh
2026-11-05 04:33:59
286
de.dark.gal
𝑯𝒆𝒓 ౨ৎ :
God abeg ,make them give me my own abeg I won buy ife akwu this morning oo😭
2026-11-05 04:47:59
38
omego293
REBORN🧘‍♂️📿 :
Nothing they ever reach my hand for this country
2026-11-05 09:04:09
11
To see more videos from user @hastings_ugo, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About