Jehovah biko this prayer point is very important 🙏🙏🙏
2026-11-05 16:04:58
73
lahsexy :
Chineke biko take this prayer point serious🙏🙇♀️because we the daughters of zion acknowledge our sins🙏🙇♀️.IJN🙇♀️
2026-11-05 08:13:29
158
Sky Nwalanu :
as all of una mouth no good
una go tell me where una go find d calm man 🤣🤣
2026-11-05 08:16:28
118
diadis_glamz :
My papa even tell me say the day I go marry him go beg the man to dey calm with and that he will not even touch my bride price In case they return me back 😂😂😂😂😂😂😂
2026-11-06 19:40:28
19
Nurse Gabby :
🤣🤣🤣🤣 God abeg oooo
2026-11-07 16:54:11
0
💝J💦A💢N💫E💕 :
we plenty for this table oooo
2026-11-06 14:14:47
8
Prettydera🤎🧚♀️🦁🌖 :
God please 😂ooooo I get bad mouth
2026-11-07 18:37:59
1
ugochi! :
Rugged prayer point 🤣🤣🤣😂😂
2026-11-07 11:38:55
1
TRANS-EKULU THRIFT VENDOR :
🤣🤣🤣😂😂 God abeg answer her own and my own join together abeg
2026-11-07 18:28:03
0
Chiamaka Amzy :
God abeg
2026-11-06 05:04:39
0
Glow byJane ❤️ :
Chineke biko oooh 🙏 🤣🤣🤣
before them wolo my eyes 👀 😅
2026-11-05 11:28:00
11
jenny blaq🫶💞❣️ :
God please oooooo
nah this prayer my papa
no be my mama
my papa the pray for me anything that man see me 😩😩😂😂😂😭😭😭
2026-11-05 21:25:56
7
Omah🌸 :
Models needed for braids in aba
2026-11-06 20:19:09
0
CEO ugochi luxury wears 🛍️🎀 :
Befor him talk 2 I don talk 100 oooo
2026-11-05 00:05:55
8
Janny Collection in Owerri :
God abegggg 🙏🙏
2026-11-04 20:31:12
7
AkunnaClemz :
My own na man wey sabi cook bec if care is not taken na tea we go drink until weekend 😂make dem no return me to my papa,I can cook but I no just like stress
2026-11-05 22:22:16
2
Zita 🌺🌺 :
Aswer my mouth no good if my future husband follow my mouth i go die under 2 months 😅😏🥺
2026-11-05 06:49:48
11
Chinecherem Maryrose :
God abeg
2026-11-06 07:37:32
1
Zara babe ❤️🦋🥰 :
I be think say na ai dey sing
2026-11-07 10:33:35
1
Bella🦋. :
Omo no be memes
2026-11-06 22:21:48
1
lilydiva08 :
Especially second daughters like my sister. That girl ehhhh 🤣🤣🤣
2026-11-06 09:16:23
5
chiamakagina3 :
Na my prayer point every day 🙏I need a man that doesn’t keep malice😔A man that knows when I’m sad. A man that can sit me down and tell me that mama hope you know that you’re wrong 😑 please don’t do it again mama 🥰💕
2026-11-05 19:55:14
3
Esther Chiwendu :
dis prayer point is very important
2026-11-05 16:19:42
2
Queen CBN💜💉🩺 :
I tap from your prayers mama 😂😂
2026-11-07 15:17:26
1
To see more videos from user @chi_nelo68, please go to the Tikwm
homepage.