@izu.comedy:

Izu comedy
Izu comedy
Open In TikTok:
Region: US
Wednesday 04 November 2026 20:53:43 GMT
30257
4649
217
115

Music

Download

Comments

saintcy4
SAINT 👑 :
abeg jare, boy now na only the grace of God e go take to see oga wey go settle you at the end, me I serve my oga for 6yrs remain one year, the man com accuse me of sleeping with his wife, but thank God say them go check everything traditionally e com be say na false accusation, but the man no gree settle me, omo boy keh, God forbid, na bad people full outside now as oga, na to use boys and waste their time finish
2026-11-05 11:27:36
1
ubanigerialimited6
UBA Nig limited New level 2026 :
bro respect for this your message i like it
2026-11-05 06:31:09
33
izu.comedy
Izu comedy :
Wisdom is the key 🔑
2026-11-04 20:57:58
18
material042.d7
Mãtëriãl 🥇 :
I swr bro I dey pray make God help me I'm planning to go my own next year January 😳
2026-11-05 05:49:57
2
talented863
TALENTED-1 :
bro i just finished salving my boss for 6years on the April this year but am in the village now he said he will settle me in January next year that I should wait
2026-11-05 04:34:23
14
kellyagu1
KËLLY🐾 :
Omo ne be small thing ooo I Dey chop slap my first year
2026-11-05 06:53:17
7
markmegaglobalcompany
Mark Eze :
some oga dey settle 10years
2026-11-05 07:08:55
6
user29694019046790
rankees123 :
dis is my 3rd year in it but bro e tough 😓
2026-11-05 06:43:51
2
prospernnanna935
Pogba blink :
boss no talk like that oo because the thing oga day do Na my brother or my children no go try am
2026-11-05 14:02:16
0
king_celestine2
OGA CELE :
For 2026 ? There is no more boi boi
2026-11-04 23:38:27
9
chikwe.mira
EXPECTATION 🇻🇳🇭🇰 :
I swear bro
2026-11-05 06:44:56
5
roughcentmayor
roughcent AKa :
8 years and still counting!!☺️😊
2026-11-05 10:47:55
6
ramson247s
RAMSON :
i want start boi bro
2026-11-05 08:00:02
0
cosmasemmanuel705
MR EMMANUEL WEARS :
l don dey 5years. January l go do 6yrs. but hope never dey weather dey them go settle for 8yrs [Snicker]
2026-11-05 10:03:06
1
sharck44
sharck :
I havs been in my oga house for over 8 years now and he no wan mind me self make una no go boy boy oooh is not advisable for now oooh hmm
2026-11-05 09:43:15
0
g.e.e.w.o.o.n
🦅W I S D O M🇳🇬🐐 :
some will not settle after ur good boyness who no go no know
2026-11-05 08:51:33
0
chiderafavour9255
De young star favour😍🥰 :
I swear 🤔
2026-11-05 13:52:35
0
rupamumiesboy
R .M. B :
Bro you be devil I no go ever go boy again
2026-11-05 08:27:01
0
brvh_charles
BRAH_CHvRLES :
People still dey do that Modern day slavery called Boi Boi
2026-11-05 06:02:41
2
star.guy91
STAR GUY :
oga u day talk am as if E day easy 😔
2026-11-05 08:08:29
0
owohejikekingsley
Sky Gold :
buy extra 1-year will kill you
2026-11-05 06:42:18
3
emmizco
Emmanuel paschal :
Omo it depends on who you are serving
2026-11-05 10:41:24
2
izu.comedy
Izu comedy :
I wish you Good luck 🌏🌏✅
2026-11-04 20:56:40
4
donmercy911
@don mercy :
i swear My bro
2026-11-05 05:40:38
1
To see more videos from user @izu.comedy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About