But 40 years later after davrel inherit his father money who’s is richest ?
2026-11-05 06:28:53
680
Tishh :
That for now no be joke oo😂
2026-11-05 05:43:34
3306
OLUWANI$HOLA :
“We go still jam now”unto generational wealth
2026-11-05 06:37:32
1486
James :
Bro my guy papa kpaii, inheritance wey dem leave for the guy reach 8 billion in cash and assets. I almost fra! This na pesin wey I dy give food and data o.
2026-11-05 06:54:18
211
Rotez Digitals :
That for now no be joke ooooh. Invest oh Peller
2026-11-05 06:19:47
549
🅸🅱️🅼🅺🅻🅾🆁🅳 :
Peller go think say nah now matter 😁
2026-11-05 05:54:57
602
vickt0r4 :
Next of kin
2026-11-05 05:27:56
127
Klaus_Chuks :
Nothing beats generational wealth 💯 e get my mate wey dey control million dollar company brooooooo .
2026-11-05 07:47:31
66
H34RTBR34K3R🕷❤️🩹 :
Omo him no lie na for now oo
2026-11-05 04:28:53
621
Cypher FX 📉📊📈 :
Na so one of my friend wey I guide pass him papa wan sell one land 3 billion omo the guy pass me if him chop those inheritance 😂
2026-11-05 05:20:33
130
BigBerry❌ :
unto generational wealth settings
2026-11-05 06:52:18
58
sir_kenny57 :
Baba won file for tax refund 😹😹😹
2026-11-05 05:22:06
68
MORGAN❤️🚀 :
You go think say na for now 😁
2026-11-05 03:27:15
94
Armstrong :
All of una wey de say for now, bro u fit inherit papa property make u no no waiting u go use am do
2026-11-05 11:23:59
8
Murphy Lee :
I no be Vincent i no Dey ????
2026-11-05 14:10:34
5
ïmma :
you rich pass next of kin khe?🤣
2026-11-05 09:02:37
24
Bloggerlord🧑💻 :
May peller de invest oo..no be to buy car and house
2026-11-05 10:32:35
0
OLUWALANA 💚 :
That’s for Now 😂😂 e choke ooo
2026-11-05 08:36:07
7
Greatness :
“You go think say na for now na 😁”
2026-11-05 05:54:45
24
Pamilerin :
Next of kin
2026-11-05 05:12:33
8
keita :
That for now no be joke oh, my bro papa leave am 500k$ before him die with assets oh
2026-11-06 01:44:07
0
4pf :
Life no be Nollywood oh, you fit no get today still no get tomorrow
2026-11-06 11:32:38
0
philiptheebiraboy :
People so much want this boy to go broke, saying for now tho nd people are supporting that talk bro let it be known to you all this boy will be so big that y’all can’t imagine
2026-11-05 11:32:54
0
Hellboy_official :
That’s for now fr 😁
2026-11-05 08:57:14
0
To see more videos from user @.gg6114, please go to the Tikwm
homepage.