@postivequeenjay: It’s so beautiful being a woman #relateable

positivequeenjay
positivequeenjay
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 05 November 2026 05:58:22 GMT
5738
389
61
6

Music

Download

Comments

sageaura01
Stoic-Sage :
Omoh so na only me wan come as devil, Omoh that nigga just there causing trouble with no punishment 🤣😁😀
2026-11-05 16:12:31
2
suthompson1
SUThompson :
I no wan come next life make I dey heaven dey do angel 🥰🥰
2026-11-05 13:58:29
4
partyjamzz
Party Jamz :
I wan dey for middle 😂 all of una get problem
2026-11-05 11:30:10
5
flo048289
flo :
now a days we no dey see any flowers o😂
2026-11-05 14:37:25
0
therealsoft3
SØFT :
I no wan even come again sef, I wan be Angel abeg 😂😂 mk I dey heaven dey watch human existence like dstv 😂
2026-11-05 13:18:02
3
kai28781
kai gift :
women dey enjoy o abeg we no get stress
2026-11-05 13:30:49
1
ejiofor.bedon
Tidy 🚭 :
Leave am fr us
2026-11-05 14:11:04
1
celonation5
MAR CELO :
Everybody is right, but this wahala too much oooo😆
2026-11-05 06:48:41
4
music_clinic
music_clinic :
Omor no be lie 😩😩
2026-11-05 13:54:15
1
dgreatkid
Dgreatkid :
Me I don’t want to come again
2026-11-05 12:28:50
0
oluwa_suregrace
MR SUREGRACE🌚🥷 :
Abeg I no won come again I won do angel small 😂😂
2026-11-05 13:35:08
2
thatisgoldyboy
Goldyboy KB :
I still dey come as boy, I like the journey 😂😂😂
2026-11-05 13:45:05
0
sobanjosh_04
SOBANJOSH :
u get point
2026-11-05 13:42:18
1
amor_diary22
@amor_diary22 :
I no get strength oh 😂
2026-11-05 11:48:15
1
nihilistmeatbag
Gaban :
I love your videos 😂😂😂
2026-11-05 06:55:16
1
iyk.melon
iyk Melon :
nnwayi uma udo dirigi
2026-11-05 06:19:59
0
ejiofor.bedon
Tidy 🚭 :
I prefer to boy man , than to me make bad decisions , letting indecision to kill me
2026-11-05 14:12:10
1
officialdeeno9wr
Officialdeeno9wr :
2026-11-05 12:13:52
0
0__success
DΣSTY :
😂😂
2026-11-05 16:05:30
0
larey2
ÐĄM||_ARE🤍🤺 :
Shey you Dey hear? No be you go Dey press money for person wey no work for you😂 chai
2026-11-05 13:33:33
1
otunba098
Otunba 1 :
I go still come as man 😂 to spend money na less even women Dey spend on men too money no even get gender. I no go fit come as woman cause no be me dem go Dey fuck 😂 , no be me go dey beg man for money for basic things dem go come Dey imsult me put 😂, no be me go Dey carry belle😂 dem many Abeg man life sweet.
2026-11-05 12:54:13
0
phemmy_concept01
PHEMMY_CONCEPT01 :
na really flower 🤣🤣
2026-11-05 12:45:14
1
bobby_0425
Last_of_my_kind :
Omo I go press money ohhh I no really mind 😂😂
2026-11-05 07:21:39
2
simple_rm
AYOMIDE😈🪖 :
Ómó I go still come as man o to press money na less but why you go knack me God abeg o 😂
2026-11-05 08:25:25
1
To see more videos from user @postivequeenjay, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About