Ajeh na so him dey write for the last paragraph say we disappear come back collect our phone disappear again
2026-11-05 20:35:59
0
✪ HI CENT 🇺🇸 ✪ :
I Dey date one girl that time, she pack her friend go beat person for shop police park them, police come dey call me wey be bf to help them write statement onto say I be Shakespeare
2026-11-05 18:56:44
10
Tori-Gh⁰st! :
Na so They SAY we wan Kidnap them
Ahhhh Oficer wey carry Gun oh
2026-11-05 22:33:53
0
NABBY🐐🤍🐍 :
2022 crossover night 😭💔 police say we be gunmen
2026-11-05 12:12:04
29
IT’S_ME😁😈 :
Which one be say I do backflip over una hilux😂😂
2026-11-05 22:01:13
0
Csnoop :
Officer go say, oya make I try ham 😂
2026-11-05 16:51:28
12
P smart accessories 📷🎧⌚✅💚📸 :
E no get watin police never call me 😂😂💔
2026-11-05 21:54:22
0
OG AUTOS 🔌🚘 :
😂😂😂Guy no be lie oo,I tell am baba I go Sch why you Dey write for me
2026-11-05 17:55:32
3
:
🥹Na once I burst laugh 😂😂😂😂😂
2026-11-05 11:40:03
0
kill bill🐊 :
Na so officer write 50k$ instead of 50$😂
2026-11-05 21:08:13
0
BASH4PF🥂 :
Na set up😂
2026-11-05 08:00:24
6
𝐀𝐒𝐀𝐊𝐄 🍁 :
😹😹😹😹😹😹😹
2026-11-05 11:31:20
3
Kunle🇳🇬 :
Shey merlin
2026-11-05 16:28:44
0
EKO_BOi ✝️😈 :
omo 😂
2026-11-05 11:25:01
2
Mahmdex :
Omo caption 😂🔥
2026-11-05 19:55:30
0
EKO_BOi ✝️😈 :
Everybody say how 🤔
2026-11-05 18:38:32
0
ADE&FAve✌️ :
2026-11-05 21:38:01
0
OᗷᔕIᗪIᗩᑎ❄️🧃 :
Run oo bro officers notorious this days oo💔😂
2026-11-05 15:56:40
0
ℛℐℛℐ🪷 :
2026-11-05 15:10:00
0
. :
2026-11-05 12:09:54
0
BlG_UB :
officer want put me for talk oo [Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-05 17:04:28
0
𝐂𝐇𝐔𝐊𝐖𝐔𝐄𝐌𝐄𝐊𝐀 :
Which one be say I kidnap person take 20m 😂
2026-11-05 20:06:43
0
. :
Police say I dey follow am drag e gun … brrr if to say matter serious I for no see this video 💔
2026-11-05 14:15:04
3
To see more videos from user @divine_og0, please go to the Tikwm
homepage.