Okra—1000, crayfish—500, onions—500, oil—1000, Pomo—1000, iced fish—2000. Abeg make una remind me I no wan forget
2026-11-05 10:44:19
350
Oluwa Lo Gbemisola♌️🌸 :
Na my babe be this…him wahala just too much
2026-11-05 08:39:22
324
Qwin mide :
Na once he call me Olosho ooooo😂😂😂
2026-11-05 11:00:36
44
Excel & More🛍️ :
The mins he says he doesn’t have he don become my ex !
2026-11-05 10:47:42
117
CallMeChristy💋 :
Wetin we drag that day no be small thing 😂
2026-11-05 10:41:05
66
Nana_unusual🌹 :
This guys know what they’re doing….Make nobody put me for talk 😂
2026-11-05 12:37:09
18
ntando.may :
I recently found out I love flowers...I got flowers...the whole roster was now pissed and asking me where I got the flowers from.....first of all I bought them myself and second why didnt you get me flowers busy getting pissed
2026-11-05 09:22:05
40
Luxury 😍🥰 :
And tracking your period without tracking when you need money is annoying
2026-11-05 08:33:57
13
P.ETHEL LUXMOORE 🪡🎀💜 :
oga said comot eye for my money till we are married
nah so 😂
make everybody dey their dey abegi
I earn my own money too 🙂↔️💃💃😂🫶🫶
2026-11-05 12:34:20
7
gloriakasai :
Him tell me say na accountability wey I owe ham 😂😂
2026-11-05 08:07:09
48
finecoco :
omo mama you look so good
2026-11-05 14:38:59
0
SLAY_WITH_GRACE 😘💅 :
My ex sitting pretty on this table 😭😂
2026-11-05 09:52:36
23
Izel :
Can I see your beautiful face without the nose piercing
2026-11-05 11:45:19
3
Abisolaa :
It’s the shape for me🥰🥰💃💃
2026-11-05 14:52:06
0
TOTOÉ😘 :
Yes ooo
2026-11-05 14:32:54
0
Tessy💕💕 :
He won’t even ask 😏
2026-11-05 11:58:35
2
Certified _kayla✨ :
Your shape
2026-11-05 12:38:14
1
Anikemi❣️❣️ :
Too accurate
2026-11-05 07:59:26
8
amaka 💓💓💓💓 :
mama na this cloth dey burst my Brain
2026-11-05 08:59:45
7
Nelly 🦋🍒 🫥 :
All of them go heal
2026-11-05 13:41:47
2
Bella🧸🍒 :
If he put me for talk I go talk 😂😂and he no go like the talk😂😂😂
2026-11-05 12:40:06
1
Happy Mira🥰🩷 :
Na this sound still keep me here
2026-11-05 12:07:02
4
lawal_hameedah :
Na my ex be this, werey no gimme money and e go Dey vex if person give me money, even if it’s my sister that sent the money oo Omo God forbid again oo😭😂😂
2026-11-05 12:49:07
1
adun_olami0 :
I change am for him 🤣 table come turn,baba com ask me for loan 😏
2026-11-05 09:10:23
4
To see more videos from user @bouquisexy, please go to the Tikwm
homepage.