@datgurl_lizzy0: #elizabeth #growontiktok #postyourcontent

Elizabeth
Elizabeth
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 05 November 2026 08:18:27 GMT
332590
54087
2310
6084

Music

Download

Comments

xo_bebe7
Maincharacter 🌚🌸🫧 :
okay you mean say make I commot one slice eat the rest abi
2026-11-05 12:46:47
10968
iamgigi52
iamgigi52 :
I no fit sleep well if I get bread for house 😩😂
2026-11-05 13:21:10
2319
e_m_i_l_i_aaaaaa
e_m_i_l_i_a :
bread na popcorn for me o
2026-11-05 12:35:31
3515
whoisagnes._
Kumo🌸🎀💕 :
You after the cut the video 😭
2026-11-05 14:31:50
382
trina_daintrovert
Trina❤️ :
Na why I Dey buy unsliced, slice am myself 😂
2026-11-05 17:36:41
190
swt.debbie1
Swt debbie 1 :
The whole bread nor go even reach me eat 🥺
2026-11-05 11:13:07
352
velora.drinks
VELORA :
Before I reach parlor my body go don dey shake
2026-11-05 12:32:24
1510
fae.chisom0
Favour🌺❤️ :
Nne, I Dey chop till person come talk 😂😂😫
2026-11-05 10:15:32
2484
efosa090
. :
The full loaf na one slice for my side
2026-11-05 12:38:24
195
bbqueen36
Pookie❤️💕💫 :
Ewoo make nobody give me bread and tea eat in d morning ooo wetin do eba and ogbono soup quick snacks
2026-11-05 09:25:06
915
blairsyn_shuga
𝓜𝓼 𝓑🦋🎀 :
Me wey dey finish one loaf at a sitting
2026-11-05 10:54:01
653
luckytalker_
Talker Boi :
Cut camera make you download everything 😂😂😂
2026-11-05 13:34:02
22
_shalom48
Shalom 🥰🎀🧸 :
You lieeeeeeeeee 😂😂😂😂like why on earth will I eat only one slice of bread you won starve me
2026-11-05 15:59:35
1
mmeso898
Esther🥹✨ :
I don faint 2times after doing what u said😭 Thank u
2026-11-05 14:19:17
1
chommyglobal1
ChommyGlobal👑(Nwa Cottec&Oly) :
For one slice wey I Dey use do tasting?😒no put me for talk [Broken heart][Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-05 12:59:14
1
elegance_demirian
Mirian🤎✨🤎🐻 :
You couldn't even look at the camera😂😂
2026-11-05 12:47:38
3
my.heartbeat804
marfia mama 😎😤😜 :
girl to girl one bite of shawarma is ok 😂😂🤣😂😂😂
2026-11-05 18:06:07
6
big_hanie
>>HÄ⭐️NÏẼ<< :
Even 10 isn’t enough
2026-11-05 13:57:22
1
marvie036
Mavy 🌸 :
No be everybody go slim for this life make I go chop that fufu Abeg I don dey get headache
2026-11-05 14:40:19
135
hajiahchioma
Hajiah’s Wellness🌿 :
Once there is chilled bottle coke,I Dey chop everything once o🥹.
2026-11-05 12:07:28
78
blessing12783
Kemi🎀 :
Something way I dey use do tasting
2026-11-05 13:12:13
5
ms.dinma0
𝐃🏝️ :
Omo guys I no fit chop😔Idey miss my babe 😔 out of 10 fufu I only ate 8💔 Omo I no wan get ulcer oh
2026-11-05 18:17:44
5
feyii008
🫩. :
Range bath ?😔
2026-11-05 13:14:02
205
call_me_aggie2
Aggie💞 :
Even with akara I no go belle full😭
2026-11-05 15:48:10
23
dfwmabel_
mae💕🥹✨️ :
One slice is too much a pinch of bread is ok
2026-11-05 11:15:10
9
To see more videos from user @datgurl_lizzy0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About