@savofunny: Stop sending me links, if Opay wants to credit you they’ll send you message, don’t send me link again ooooooooo #opay #50k #fg
Savofunny
Region: NG
Thursday 05 November 2026 08:38:24 GMT
Music
Download
Comments
FR£DR!CK🎉 :
No peace 😂😂😂😂😂😂😂
2026-11-05 11:33:56
27
Oremiiiii❤️🩹🍃 :
i just block one person 😒 make nobody send me that rubbish
2026-11-05 13:04:34
7
🌺Starlet🌺 :
Saviour oooooo don die na so i wake up and my DM don full with link
2026-11-05 08:47:27
15
Queen James :
omor I almost cry today because of this money
2026-11-05 13:39:39
4
Becky 🥺💕 :
I don’t know wetin I do them o😒😹😹
2026-11-05 15:54:05
0
Gift Markson :
I swr the link messages I have received today eehn nah only God go help us from all this scammers
2026-11-05 15:56:36
0
🎀🌼IDOREYIN🌺🎀 :
Na so dem Do me to oo
I don do everything but i evening see the money
2026-11-05 14:19:34
2
Sexy stylist 🩵🥹💕 :
I swear very annoying 😂😂🤬
2026-11-05 15:49:10
1
Tancy🦋. :
I don block one now now for my WhatsApp
2026-11-05 13:35:08
4
Abasman de police officer :
bro please use English please
2026-11-05 15:58:45
0
Una fav 😘😂 :
I don receive o
2026-11-05 15:58:01
0
Princess Toria Edem :
I'm serious today na so so link of 50k l dey see people dey mad oo
2026-11-05 11:04:51
3
🔥📌vicky-Tori🌹🍒💜 :
Amen ooo wetin happen my WhatsApp no dey rest again
2026-11-05 14:48:06
0
Gifted Akpan💥💘💏 :
my whatsapp just full of link ,very nonsense people
2026-11-05 12:15:33
2
Peckysammuel ❤️ :
Aswr 🤣🤣🤣 me sf don tire [Tears of joy]
2026-11-05 12:50:30
1
Uwaque🎖️ :
amen
2026-11-05 12:59:19
0
dark loner :
amen ooo
2026-11-05 11:26:28
0
MEG😍 :
I for send go my status but na my sister sends gimme🤣🤣🤣
2026-11-05 13:03:11
2
Treasure ✂️Island 💯 :
i swear
2026-11-05 13:23:23
1
Queen James :
god go punish them
2026-11-05 13:39:53
1
Kingsley :
I swear nah so them de send nonsense link
2026-11-05 08:41:35
1
Princess edidiong :
Brother abeg speak in English so that I will post on my status, because a lot of them need to hear this😂😂😂😂
2026-11-05 15:58:28
0
✨💘DFW Great✨ :
I wonder ooo, help me tell them
2026-11-05 16:00:55
0
Inyene Udom :
😂😂😂😂😂😂
2026-11-05 16:10:50
1
call mhe p- girl :
Amen
2026-11-05 16:04:28
0
To see more videos from user @savofunny, please go to the Tikwm
homepage.