@jj.blacky8: Have you see my baby🥹

JJ        Blacky🎱
JJ Blacky🎱
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 05 November 2026 09:19:45 GMT
10657
1880
23
316

Music

Download

Comments

m..10.0
Michael🀄️ :
Leave the fact I have a girlfriend sef I no fit Dey beg for attention 😂
2026-11-05 19:05:47
9
mus_ky44
☆𝑾𝒊𝒏𝕏🥂🤬 :
Na only divine own I dey guy the girl too fine 😂💔
2026-11-05 18:55:37
2
fn.shr
Fíní Shèr☠️💵 :
Since I know my worth I no de follow anybody talk again 😅
2026-11-05 21:27:01
0
pain_weis
PAIN_WEIS :
Na the last thing I go do for my life 😂😂😂
2026-11-05 12:59:31
4
jffry386
Gustavo :
I Dey beg oo 😂
2026-11-05 21:11:03
0
skinifunds
SKINI.FUNDS 💰💸🔫 :
time first de 😒
2026-11-05 19:00:45
0
davidlowkey86
༒𓆩 D A V E 𓆪༒🧃 :
I swr bro
2026-11-05 20:12:12
0
robertcovenant
Robert 🥀 :
Time no even Dey 🙂‍↔️
2026-11-05 17:55:35
3
willzweynoguide
• :
Who get that kind time seff
2026-11-05 18:53:00
1
power23411
𓆩𝕻𓆪 :
I swear
2026-11-05 19:50:59
0
heavy.pablo80
heavy pablo :
Wetin do fb
2026-11-05 20:12:35
0
always031653
༒︎👻 𝓐𝓛𝓦𝓐𝓨𝓢 👻༒︎ :
I go beg my babe wetin no good 😂
2026-11-05 20:32:14
0
canada..money2
CANADA..MONEY..🏆🎉🕘 :
2026-11-05 17:29:42
1
chidex1672
𝖁𝖊𝖓𝖓𝖄 𝕾𝖐𝖎☠︎☠︎ :
I swr😹
2026-11-05 16:33:12
0
ayoolaoo1
亗 𝕾𝖙𝖆𝖞 𝖂𝖎𝖈𝖐𝖊𝖉 亗🖤 :
Fr
2026-11-05 17:50:23
0
blacloner7
💀blac loner🔝☠️ :
But bro you don do ham before so forget this you just change nhi😂😂😂
2026-11-05 20:03:26
1
bigjoshua63
Big Joshua🤷🏻 :
Girls wey de like water nah it I go Dey beg for attention [Tears of joy]
2026-11-05 18:14:25
1
samuel.is.ulgy
SAMUEL 🖤 :
once I soapy eye dey clear
2026-11-05 20:44:40
0
To see more videos from user @jj.blacky8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About